Fasamelodies - Jam Songtexte

Songtexte Jam - Fasamelodies




Wah wah
Bi mo se se, mi'o le salaye
I do my things, malo fa'rawe
I no go school, mi'o le ka'we
Eni mo'we sha lo mo way
I enter studio i record
I drop jam me i no go flop
The jam i drop everybody go chop
I pay my dues, now i'm heading to top
Now i know
This things you know oh
Tori owo
Dem no wan let me go oh
Now i know o
This things you know
Tori owo
Dem no wan let me go oooh
Ah eh
This one na jam, ah
This one na jam, oh oh
This one na jam
This one na ja'am eh eh
I dey bless those days that i met my guys
I dey feel good say we actually jam
We dey move things well and dey do great songs
I dey feel like bread wey dem fill with jam
(Jam jam)
Dem dey push me right, Dem dey make me sweat
Make i no fail life's terrible jamb
(Ah ah)
And dem dey teach me road with my L for neck
Make i no carry awa moto go jam
(Jam jam)
But money on my mind
I've been hustling all my life
Come with me to light
No join dem to off my light
See the girls dem gbe body
There's a party here tonight
Let's dance with dem, shake body
This jam is very nice
Very nice
This jam is very nice
Nice
Nice yea
Fasamelodies dey pon this
Ah eh
This one na jam, ah
This one na jam, oh oh
This one na jam
This one na ja'am eh eh
"Instrumentals"



Autor(en): Abiodun Awodumiye, Ayodeji Samuel Oluwatosin



Attention! Feel free to leave feedback.