Songtexte




Rich boy ee!!
Nothing do me! Ee!!
It′s your one and only! Ee!!
Frank Edwards!!, uuu! Yeee!
Rock town In the building
One thing for sure, You no fit pull me down
Cause I've been lifted higher
God dey my side, i no fit fall for ground
Yes i′ve been lifted
Dare not touch, am the apple of God's eye
Nothing do me and nothing wey fit do me
Fly like an eagle, roar like a lion
Na baba God do am
Wetin we go do now to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Oh oh oh oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Ome mma!With you i no dey fear anything at all
With you i no dey shake, i no dey tremble.
One thing for sure
I no go let you go
Not if im be say
You dey blow my mind
Bright lights everywhere
You dey make me shine
You dey make me fine
And everybody knooows!
Fly like an eagle, Na baba God do am
Wetin we go do not to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Oh! Oh! Oh! Oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Ome mma x4
Rock town in the building
Rich boy, am a rock star



Autor(en): Frank Edwards


Frank Edwards - Frank Edwards Compilations
Album Frank Edwards Compilations
Veröffentlichungsdatum
24-06-2016

1   You Too Dey Bless Me
2   Mma Mma
3   Na So Life Be
4   Who We Are
5   Welcome to Zion
6   End of the World
7   Super Star
8   Stars We Are
9   Am Not Afraid
10   Papa Nara Ekele
11   Ibi Ebube
12   Mo Wa Pa
13   On Point
14   Rock n Roll
15   Spiritually Fit
16   Shananana..
17   Overtake
18   We All Need Love
19   Take All the Glory
20   Jesus Power
21   Ebube
22   Iyanu
23   Today
24   Drop It At My Feet
25   Sound Code
26   Bolingo
27   Lifted
28   Beautiful Girls
29   Let It Rain
30   I Lift My Voice
31   Smile
32   Amam Ni No Ya
33   Away
34   So Great
35   Can't Stop Loving You
36   Chim Oh
37   Eze Eligwe
38   For This Church
39   Imela
40   Kele Ya
41   Limit Breaker
42   Mondio
43   Ogene Doh
44   Oya
45   Peace
46   Say Good Bye
47   This Love
48   Why I Dance
49   Okaka
50   Wedding Day




Attention! Feel free to leave feedback.
Wird geladen
Wird geladen