Songtexte
Mama
eh.
I
remember
when
i
was
just
a
child,
na
so
my
mama
go
dey
carry
me
go
o.
Every
day
and
night
she′s
down
on
her
knees.
Sey
God
abeg
make
you
bless
dis
boy
for
me.
She
no
want
make
i
cry,
she
no
want
make
i
wound,
she
no
want
make
i
fall
sick
o.
Mama
wants
to
see
me
smile,
mama
want
too
see
me
dance,
mama
want
to
see
me
grow
up.
She
doesn't
sleep
til
i
do,
mama
will
eat
till
i
do.
Tell
me
weytin
i
go
do
without
my
mama
o.
Na
only
God
fit
pay
you,
mama
i
no
fit
pay,
i
will
buy
you
the
finest
car,
am
gonna
treat
you
like
a
queen
oooeh.
Mama
eh
mama
eh
mama
eh.
Scatter
the
beat...
Rolling...
Mama
eh.
Mama
eh,
.
She
doesn′t
sleep
til
i
do,
mama
will
eat
till
i
do,
tell
me
weytin
i
go
do
without
my
mama
ooo.
Mama
eh,
pray
for
mama
ooo,
pray
for
mama
eh
eh.
Mama
eh,
mama
eh,
mother
of
life
yeh,
mama
eh.
Mama
fire
dey
go,
mama
eh...
Mama
dancin
ya
for
me,
mama
eh...
Ah
komole
mama,
i
love
u
myy
komole,
ehk
komole,
a
1 Chukwu Ebuka
2 Mma Mma
3 Ijo Jesu
4 Oba Awon Oba
5 Chukwu Mo Nso
6 Ibu Eze
7 Angels On the Runway
8 U Too Dey Bless Me
9 Holy Is the Lamb
10 Awesome Wonder
11 Glory to Glory
12 Sere Lo
13 Mr. DJ
14 God's Love
15 To Ba Lejo
16 Hail Am
17 Holy Ghost Dey
18 Greatful
19 Miracle God
20 I Made It
21 Away
22 Hallelujah
23 Changing Lives.
24 Beautiful, Morning of Your Life
25 Kel Chukwu
26 U Dey Do
27 Opomulero
28 Olore
29 Omemma
30 On Eagle 'S Wing
31 Good God
32 Na You
33 I See Him
34 Beautiful
35 Rock Town Anthem
36 I No Fit Shout
37 Big Things
38 Blow My Mind
39 Lay It Down
40 Free Style
41 Boss
42 Ese
43 Fire Go
44 Something Dey Move Me
45 Mama's Beat
Attention! Feel free to leave feedback.