Songtexte
Some
people
dey
this
world
inside
When
we
jeega
wey
we
decide
Sey
we
just
go
do
wonna
tin
Nothing
go
fit
quench
wonna
vim
Some
energy
go
dey
run
thru
wonna
veins
We
dey
sweat,
we
dey
toil
and
embrace
the
pain
If
we
tii
we
dey
geddup
and
try
am
again
Tell
me
failure
be
which
part
of
the
game?
Everybody
no
be
the
same
Some
people
just
go
dey
complain
Looking
for
somebody
to
blame
They
no
go
grab
demma
own
life
by
the
reins
Asimesu
edi
me
wu
we
bu
ma
bee
mu
Sesiaa
ma
paa
aba
enti
me
gyee
mu
You
for
open
the
gap,
Biemu
My
guy
why?
Di
wo
lane
mu
Tiemu!
Ele-elevate
Make
I
roll
one
for
the
Blow
one
for
the
Bust
one
for
the
Pop
some
for
the
Pour
some
for
the
We
dey
on
wonna
way
Make
nobody
take
you
for
gyimii
If
you
owe
me
what's
due
me
then
gimme
No
really
sure
how
you
suckers
dey
see
me
Maybe
you
conf
from
what
you
see
on
TV
No
dey
wish
me
well
in
none
of
your
prayers
Prophets
of
doom,
doubters,
naysayers
Speak
truth
and
they
hang
your
neck
in
these
chains
Man
no
dey
shake
I
don't
care
for
these
games
Focus
on
living
the
best
of
my
life
for
the
rest
of
my
life
And
my
Ebony
reigns
You
make
mistake
of
trying
to
take
from
me
and
mine
Then
my
guy
you
for
be
prepared
to
be
maimed
Truth
be
say
nobody
have
am
together
Obviously
we're
all
striving,
trying
to
do
better
I
get
tired
of
this
here,
sometimes
I
get
fed
up
Your
heart
no
dey
inside,
don't
do
ebi
setup
Ele-elevate
Make
I
roll
one
for
the
Blow
one
for
the
Bust
one
for
the
Pop
some
for
the
Pour
some
for
the
We
dey
on
wonna
way
Make
I
roll
one
for
the
Blow
one
for
the
Bust
one
for
the
Pop
some
for
the
Pour
some
for
the
We
dey
on
wonna
way
Brother,
I
know
that
you
travelled
so
far
and
you
crossed
many
borders
Sometimes
e
dey
look
impossible,
all
is
in
order
Remember
I
promised
you
and
I
promised
wonna
mother
The
deal
be
sey
we
always
go
dey
look
out
for
each
other
Cos
if
the
weight
dey
on
your
shoulder
e
dey
on
my
shoulder
You
never
go
fight
this
battle
alone
I
be
your
soldier
See
sey
we
come
so
far,
we
stronger
as
we
get
older
We
go
learn.
We
go
build.
Today
we
go
do
yoga
Attention! Feel free to leave feedback.