Marlyginni - Tested Devine Songtexte

Songtexte Tested Devine - Marlyginni




Ayyy, Marlyginni again and againn
I Rep the street, That's where I got all this Typical pain (krrrr)
That's how I got Critically again and again
They gonna talking behind (Talking behind)
Talking behind (Talking behind)
Omo See This That botty Dey wine (Da Botty)
Da Botty Dey wine (Da Botty Dey wine)
I never see Wetin I Dey find (See Wetin)
Wetin I Dey find (Wetin I Dey find)
She say make I Con give her from behind, From the behind
Chioma come give gimme Divine (Devine)
Come gimme Divine (come gimme Devine)
Na So I tell her say na Mary I Dey find (Na Mary)
Na Mary I Dey find (Na Mary I Dey Find)
Cos Na she Dey gimme Ginja And Alive (De Ginja)
Ginja and Alive (De Ginja and Alive)
After All This I Tested Devine (Tested Devine)
Tested Devine (Tested Devine)
Eyy Ayy, I Say JESUS, Oh My GOD
I never see Wetin I want
This kin Of Gbedu No Fit Dull Me At all
I Gotta Lot Of To Talk
I Say JESUS, Oh My GOD
I never see Wetin I want
This kind Of Gbedu No Fit Dull Me At all
I Never Finish Neither Stop
Eyy Oya Oya, Comot For Domot
Bad girl Oya Ballin On The Top
I Gat Lady's Tuning in and running On Around
They've been feeling My rock
I Say Come to My Ginger (Gingerly)
Baby Girl You Can sing That. (Singerly)
Mmmm Dance On My Ring-that
I Can Tell you Anything, You can Feel that
Acapella On My Tune, mmm mmm mmm (Hun)
Baby Girl Why you come Dey Zoom, mmm mmm mmm (Hun)
Yeah, When You Con Don Dey Zool uh uh uh
When You No be Zule Zule zu uh uh uh
Uh Uh, They gonna talking behind (Talking behind)
Talking behind (Talking behind)
Omo See As This botty Dey wine (Botty)
Da Botty Dey wine (Botty Dey wine)
I never see Wetin I Dey find (Wetin I Dey Find)
Na Wetin I Dey find (Wetin I Dey find)
She say make I Con give her from behind
From the behind (give it to behind)
Chioma come give gimme Divine (Devine)
Come gimme Divine
Naso I come tell her say na Mary I Dey find (Mary I Dey Find)
Na Mary I Dey find (Na Mary I Dey Find)
Cos Na she Dey gimme Ginja And Alive (De Ginja)
Ginja and Alive (De Ginja and Alive)
After All This I Tested Devine (Tested Devine)
Tested Devine (Tested Devine)
Marlyginni Pon The Beat
Marlyginni!!!



Autor(en): Adekoya Dotun Michael



Attention! Feel free to leave feedback.