Olabayo - Remember Me Songtexte

Songtexte Remember Me - Olabayo




Roll up
Yea yea
It's Blizz Baby
God
Align my star
So make I shine, make I shine
Give inspiration
Make I make a hit oh
I know say na time
And I dey wait, I dey wait oh
Only things wey come from you
Dey last oh
Abeg doam for me too oh, doam for me too oh
E don Tey I dey beg you oh, e don Tey I dey beg you oh
Baba open my chapter oh
I no fit do without you oh
No let dem dey laugh me oh
Abeg do am for me too oh
Na you doam for Davido oh oh oh
Baba remember me oh
Na you doam for Wizkid oh oh oh
Baba remember me oh
Na you doam for Burna
And Drake oh oh oh
Baba remember me oh
Remember me oh
Remember me oh oh oh
Baba Remember me oh
Remember me oh
Remember me oh oh oh
Baba Remember me oh
Oh na oh na
Na na na
Remember me oh, God
Remember me oh, God
Remember me oh, God
Remember me oh, God
I know say nobody
Go fit walker without your grace oh
(Without your grace oh)
I dey seek your grace oh, I dey seek your grace
Run am for me oh, doam for me oh
I dey feelam for body
Finish wetin you start oh, oh God
Give me the right sound
Make I clamp the ladder
Make I shine so bright
Bright like the sun
Anytime I ball out
Make dem people feel me
Make dem know say
Na you dey reason dey reason my matter oh
Eh
Make dem know say
Na you dey reason dey reason my matter oh
Eh
Eh eh
Doam for my father
Doam for my mother
Doam for my Felix
Doam for Emmystrings
Doam for Blizz
Doam for Sarah
Doam for Stella
Doam for anybody
Wey dey hustle hustle hustle hustle
Doam for anybody
Wey dey hustle, hustle hustle
Na you doam for Davido oh oh oh
Baba remember me oh
Na you doam for Wizkid oh oh oh
Baba remember me oh
Na you doam for Burna
And Drake oh oh oh
Baba remember me oh
Remember me oh
Remember me oh oh oh
Baba Remember me oh
Remember me oh
Remember me oh oh oh
Baba Remember me oh
Remember me oh, God
Remember me oh, God
Remember me oh, God
Tha SocialManager, God





Attention! Feel free to leave feedback.