Orezi feat. Ice Prince - Jesus Pikin Songtexte

Songtexte Jesus Pikin - Orezi feat. Ice Prince




I say they call me orezi
I say they call me zamani
How u gon hate a nigga wey God don bless
Wey God don bless
How u gon hate a nigga wey God don bless
Wey God don bless
No matter how hard you try youu can never stop we (you can never stop we)
No matter how hard you try you can never stop we (you can never stop me)
Cuz i be jesus pikin (hey, oh, hey, oh) omo i be jesus pikin (hey, oh, hey, oh)
Driving round town in range rove me i no send nobody oh
Bad belle people make una lay low
Jehova dey by my side oh
Back then dem be say orezi no go blow
But right now na we dey run show



Autor(en): orezi


Orezi feat. Ice Prince - The Ghen Ghen Album
Album The Ghen Ghen Album
Veröffentlichungsdatum
08-09-2015



Attention! Feel free to leave feedback.