Songtexte
Eluwa
le
Oluwa
e
He
dey
bless
me
yanfu
yanfu
He
dey
bless
me
yanfu
yanfu
He
dey
bless
me
yanfu
yanfu
He
dey
bless
me
yanfu
yanfu
Eluwa
le
Chineke
You
dey
bless
me
yanfu
yanfu
You
dey
bless
me
yanfu
yanfu
You
dey
bless
me
yanfu
yanfu
You
dey
bless
me
yanfu
yanfu
Many
haters
dey
feel
sey
e
don
finish
Dey
go
for
corner
begin
dey
gossip
I
no
dey
look
there
face
because
I
need
more
money
I
no
get
time
to
dey
check
time
my
padi
I
stay
focus
cos
I
still
get
long
journey
My
mama
know
sey
everything
go
still
fresh
No
dey
worry
No
dey
sober
No
dey
hala
Believe
in
father
Chineke
me
ee
Ogaza
amaka
e
Wati
memare
e
e
e
e
You
just
dey
make
everything
just
dey
set
oh
Everything
don
dey
repete
eh
Enemies
just
dey
for
corner
Begin
dey
vex
eh
If
you
dey
waka
for
me
you
go
waka
taya
You
go
dey
do
turn
turn
turner
like
motor
taya
When
e
be
sey
everywhere
I
go
dem
go
say
If
God
is
for
me
oh
Wey
be
all
your
mate
dem
dey
hustle
just
because
they
need
ego
Shey
you
no
want
money
ni
o
Abi
shey
you
no
want
motor
Why
you
come
dey
act
funny
o
Abi
shoti
lo
ba
won
wa
Eluwa
le
Oluwa
e
He
dey
bless
me
yanfu
yanfu
He
dey
bless
me
yanfu
yanfu
He
dey
bless
me
yanfu
yanfu
He
dey
bless
me
yanfu
yanfu
Eluwa
le
Chineke
me
You
dey
bless
me
yanfu
yanfu
You
dey
bless
me
yanfu
yanfu
You
dey
bless
me
yanfu
yanfu
You
dey
bless
me
yanfu
yanfu
Do
your
best
and
leave
the
rest
Every
man
get
time
to
play
So
far
money
don
dey
dey
Everywhere
we
dey
Wayo
no
go
dey
Na
shayo
go
dey
dey
Ileku
mama
Ileku
mama
Ileku
mama
mama
Ile
oba
to
jono
lojosi
ewa
lo
bu
si
Yoju
si
Can't
you
see
Kabiyesi
Olusi
Femi
si
Eluwa
le
Oluwa
e
He
dey
bless
me
yanfu
yanfu
He
dey
bless
me
yanfu
yanfu
He
dey
bless
me
yanfu
yanfu
He
dey
bless
me
yanfu
yanfu
Eluwa
le
Chineke
me
You
dey
bless
me
yanfu
yanfu
You
dey
bless
me
yanfu
yanfu
You
dey
bless
me
yanfu
yanfu
You
dey
bless
me
yanfu
yanfu
By
Malachi
1 Aletile (feat. Small Doctor)
2 Bodija
3 Blessings
4 Cardiac
5 Ire
6 Ireti (feat. Lil Kesh)
7 Kelele (feat. Olamide)
8 Kiss a Bride
9 Laye
10 Life
11 My Girl (feat. Yomi)
12 Obone Tara Bote
13 Our Government Abeg
14 Pum Pum Nice
15 Slow Slow
16 Unity
17 Wonder
18 Yeye Rowling
Attention! Feel free to leave feedback.