Songtexte




(London)
(Another banger, banger)
Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga won?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must soco, ah
Sufri with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your-, hmm
Come, make I drive this your jalopy
Baby, allow me tip you off with alawee
See body o (see body, see body o)
Egbami o (egbami, egbami o)
E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
Please, help me o
Me, I don jam wetin pass me o?
Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga won?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must
You too dey form with this love of a thing
Baby eh, let me, let me
Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, eh
Naira no dey help
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
E no dey bend
Oya, follow my command
Baby, do like I do
Baby, front and back
Baby, boomba-ka-boom, soco, ah
Sufri with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your-, hmm
Come, make I drive this your jalopy
Baby, allow me tip you off with alawee
Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga won?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must soco, ah
Sufri with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your-, hmm
Come, make I drive this your jalopy



Autor(en): Divine Ikubor, Michael Ovie Hunter


Rema - Rave & Roses Ultra
Album Rave & Roses Ultra
Veröffentlichungsdatum
27-04-2023

1   Divine
2   Hold Me
3   Dirty
4   Calm Down
5   Soundgasm
6   Wine
7   Holiday
8   Jo
9   Time N Affection
10   Charm
11   Are You There?
12   Reason You
13   Love
14   Addicted
15   Dunno Me (Freestyle)
16   FYN
17   Oroma Baby
18   Carry
19   Mara
20   Runaway
21   HOV
22   Calm Down (with Selena Gomez)



Attention! Feel free to leave feedback.
Wird geladen
Wird geladen