Songtexte Destiny (feat. BhadBoi OML) - Rybeena , BhadBoi OML
(A
town
hall
different
from
balablu,
blu-blu-blu)
(Nu')
(Bulaba)
(Tobi
Sneh
Records)
(Nuelgenie)
Omo
Iya
Adewale
oh
It's
OML,
it's
OML,
eh-eh
(Nu')
Story
of
my
life,
itan
boda
kan
Oju
ti
ri
gan,
but
melo
ni
mofe
soh?
My
papa
na
tailor,
mom
selling
foodstuffs
I
pray
they
all
live
long
'cause
I
owe
them
alot
('cause
I
owe
them
alot)
No
matter
situation,
they
give
me
education
Ola
inu
kan
l'afin
sun'nu
yara
kan
I'm
so
intelligent,
boy
goal
is
different
Family
dem
no
send
'cause
everybody
no
get
As
a
nigga
from
the
ghetto,
I
no
dey
fold
From
Agege
to
Ikeja,
Isale
Eko
Anywhere
the
money
dey
go,
follow
the
road
Omo'yemi
t'epa
mo'shee,
k'oma
yo
phone
(omo'yemi
t'epa
mo'shee,
k'oma
yo
phone)
If
we
beg
them,
if
dem
help
us,
dem
go
dey
pose
"Brother
Tunji,
wetin
dey
sup?",
dem
go
dey
scope
No
be
everything
wey
dey
shine,
na
hin
be
gold
(gold)
Omo'yemi
t'epa
mo'shee,
k'oma
yo
phone
(omo'yemi
t'epa
mo'shee,
k'oma
yo
phone)
Oh
no,
omo,
this
life
so
cold
Jejely
cut
my
coat
E
no
matter
how
the
sapa
choke,
anything
fit
sup
before
12
tomorrow
oh
(anything
fit
sup
before
12
tomorrow
oh)
Oh
no,
jejely
cut
my
coat
E
no
matter
how
the
sapa
choke,
anything
fit
sup
before
12
tomorrow
oh
(anything
fit
sup
before
12
tomorrow
oh)
Oh
no,
jejely
cut
my
coat
E
no
matter
how
the
sapa
choke,
anything
fit
sup
before
two
tomorrow
Oh
no-oh,
ola
shani
k'ama
ro,
oh
Ferra'
ati
Camaro
Anything
fit
sup
before
two
tomorrow
I
never
dull,
no,
me,
I
never
stop
Jesus
is
coming
soon,
still
never
come
Nothing
you
wan
yarn,
dem
yarn
before
Iwo
nikan
ko,
iwo-iwo
nikan
ko
Still
on
the
matter,
very
very
long
(very
long)
Bi
moshe
lo
town,
at'awon
t'emi
na
(t'emi
na)
Nothing
you
wan
yarn,
dem
yarn
before
Iwo
nikan
ko,
iwo-iwo
nikan
ko
(ayy)
If
you
dey
take
shit,
then
you
be
dense
(ayy)
And,
if
you
dey
take
am,
you
too
dey
vex
(ayy)
Get
money,
focus,
brokelyn
in
my
lens
(oh-oh,
ohh)
Aye
l'enu
meta
like
Sule
Benz
(ayy)
Adopted
ounshe
biological
Amotekun,
odekun,
f'awon
t'oni
'kun
Awon
toh
gbe'na
ka'ri
oh,
igbawo
l'ofe
gba?
Keep
wasting
my
month
rents,
yawa
l'ofe
gas
(Olohun)
Omo,
this
life
so
cold
Jejely
cut
my
coat
E
no
matter
how
the
sapa
choke,
anything
fit
sup
before
12
tomorrow
oh
(anything
fit
sup
before
12
tomorrow
oh)
(Sunshine,
Sunshine)
Oh
no-oh,
ola
shani
k'ama
ro,
oh
Ferra'
ati
Camaro
Anything
fit
sup
before
two
tomorrow
Attention! Feel free to leave feedback.