Songtexte Baby Mo - Styl-Plus
Ai,
baby,
no
Styl-Plus
io,
eh
She
wan
chop
this
our
money
Our
money
io
Baby
mo,
omo
mo
be
so
You
wan
play
me
wayo,
I
no
be
oyinbo
You
no
fit
chop
my
money
go
You
no
fit
carry
my
ego,
oh-oh
You
no
fit
chop
my
money
go
You
no
fit
carry
my
ego,
oh-oh
Wetin
my
eye
don
see
o
If
I
talk
am
e
go
hard
to
believe
o
The
matter
come
dey
make
me
dey
wonder
Whether
the
thing
wey
dey
worry
the
girl
na
long
throat
or
hunger
Because
e
meet
me
for
Park
'n'
Shop
io
E
think
say
e
go
take
me
chop
io
E
wan
turn
guyman
to
mugu
You
can't
turn
Urhobo
man
to
mugu
Baby
say
e
dey
hungry,
I
say
I
know
I
take
am
go
Iya
Basira
place
o
She
look
the
place
she
say
nawa
o
Me
sef
I
tell
am
Baby
mo
(baby
mo),
omo
mo
be
so
(no)
You
wan
play
me
wayo,
I
no
be
oyinbo
You
no
fit
chop
my
money
go
(chop
my
money
go)
You
no
fit
carry
my
ego,
oh-oh
(you
no
fit
carry
my
ego)
You
no
fit
chop
my
money
go
(you
wan
chop
my
money
go)
You
no
fit
carry
my
ego,
oh-oh
(you
no
fit
o,
not
my
ego)
Wetin
I
see
with
my
eye
o
If
I
talk
am
you
go
say
I
dey
lie
o
The
matter
come
dey
really
confuse
me
I
dey
wonder
if
she
dey
gbadun
my
style
or
she
just
wan
use
me
Because
she
meet
me
for
one
nightclub
io
She
come
dey
find
as
she
go
take
me
chop
io
The
baby
think
say
she
dey
fast
Tishe
Luku
no
dey
ever
take
last
Baby
ask
for
shoe,
I
say,
"Yes
oh"
I
take
am
straight
to
Tejuosho
As
we
reach
the
place
she
say
nawa
o
Na
so
I
tell
am
o
Baby
mo
(nwa
mmo),
omo
mo
be
so
(haba,
haba!)
You
wan
play
me
wayo
(wayo),
I
no
be
oyinbo
You
no
fit
chop
my
money
go
(baby
mo)
You
no
fit
carry
my
ego,
oh-oh
(you
no
fit
carry
my
ego)
You
no
fit
chop
my
money
go
(you
wan
chop
my
money,
no,
no,
no)
You
no
fit
carry
my
ego,
oh-oh
(lekwa
nune
chichi
o)
Whether
dem
like
am
o,
whether
dem
dislike
am,
oh-oh
The
thing
be
say
e
don
dey
tey
wey
I
know
say
dem
wan
chop
my
money
Dem
dey
look
me
like
Obama,
dey
find
how
dem
go
take
me
hammer
The
thing
be
say
they
don
forget
say
I
grow
for
Naija
not
for
Yankee
These
girls
dem
no
know
me,
omo
ile
oluji
She
manipulate
me
and
separate
me
from
my
money
E
no
easy
o,
you
go
lie,
you
go
cry,
you
go
try
But
e
no
easy
o,
baby,
baby
mo
Baby
mo
(baby
mo),
omo
mo
be
so
(omo
mo
be
so)
You
wan
play
me
wayo
(wayo),
I
no
be
oyinbo
You
no
fit
chop
my
money
go
(you
no
fit
chop
my
money)
You
no
fit
carry
my
ego
oh-oh
(no,
no,
you
no
fit
carry
am
go)
You
no
fit
chop
my
money
go
(eh,
baby,
emi)
You
no
fit
carry
my
ego
oh-oh
(moti
soji,
iwo
gan
oje
soji)
Baby
mo,
omo
mo
be
so
(no)
You
wan
play
me
wayo
(no),
I
no
be
oyinbo
You
no
fit
chop
my
money
go
(my
money
go,
go,
go,
go)
You
no
fit
carry
my
ego
oh-oh
(my
ego-go-go-go)
You
no
fit
chop
my
money
go
(my
money
go,
go,
go,
go)
You
no
fit
carry
my
ego
oh-oh
(my
ego-go-go-go,
no)
1 Drives Me Crazy
2 Jekaserelo
3 Olufunmi
4 Run Away
5 Call My Name
6 Stay Alive
7 Always On My Mind
8 Mase
9 Ready 2 Go
10 When You Smile
11 Hadizah
12 Home Within Your Heart
13 I No Wan Trouble
14 Ima
15 Imagine That
16 Iya Basira
17 Lonely
18 Baby Mo
19 Mr DJ
20 Candy Man
21 Don't Wanna See You Again
22 Drives Me Crazy
23 Four Years Waka
Attention! Feel free to leave feedback.