Sammie Okposo - Welu Welu (Original Version) Songtexte

Songtexte Welu Welu (Original Version) - Sammie Okposo




Wetin i do wey make u love me so
I no no wetin i do wey make u love me so
I no no wetin i be wey make u love me so
Dat is why i go praise e your name
Jesus i thank u welu welu
You care for me welu welu
U die for me
Welu welu



Autor(en): Sammie Uyi Okposo


Attention! Feel free to leave feedback.