Sean Dampte feat. Breezi - Kriminal (feat. Breezi) Songtexte

Songtexte Kriminal (feat. Breezi) - Breezi , Sean Dampte




When I start
Many many years ago
Some people say
I no go blow
Say when I tire
Make I pack and go
But I believe say
I go make am oh
When I start
Many many years ago
Some people say
I no go blow
Say when I tire
Make I pack and go
But I believe say
I go make am oh
See me now
I Dey steal every show
Like a Kriminal
Dem dey pay gate fee
Just to see me now
All of them wey Dey hate
Wan be now
Free me now
See me now
I Dey steal every show
Like a Kriminal
Dem dey pay gate fee
Just to see me now
All of them wey Dey hate
Wan be now
Free me now
I make it rain like a whether man
Eh eh I got the keys to the city now
I Got it locked like a Kriminal
You can be sure what they say is true
Many dem call but na me dem choose
I got to do what I got to Do
Omo-Ita called Robin Hood
Oma, na who God bless, nobody can curse
I Dey do my best, dem like see my worse
I say na me God bless, nobody fit curse eh
No be my power all Glory to God
See me now
I Dey steal every show like a Kriminal
Dem dey pay gate fee just to see me now
All of them wey Dey hate wan be now
Free me now
See me now
I Dey steal every show like a Kriminal
Dem dey pay gate fee just to see me now
All of them wey Dey hate wan be now
(Yehzega)
Free me now
Anini on the beat they go
Breezi bad man say e no well
Eyin alangba no be gongo
Breezi bad man say I too ja
We Eating everything dem ma forget we are savage
Buying everything and am coming for your city
Heading every show dem ma ask me say oginni
Dem ma forget, una free me now
Omo na who God bless, nobody can curse
I Dey do my best, dem wan see my worse
I say na me God bless, nobody fit curse
No be my power all Glory to God
See me now
I Dey steal every show
Like a Kriminal
Dem dey pay gate fee
Just to see me now
All of them wey Dey hate
Wan be now
Free me now
See me now
I Dey steal every show
Like a Kriminal
Dem dey pay gate fee
Just to see me now
All of them wey Dey hate
Wan be now
Free me now
Many many years don come
Many many years don go
I Dey kanpe
Many many people don come
Many many people don go
I Dey kanpe
More blessings to my family
More blessings to My fans
More blessings to All the people wey Dey hold me down
When I start
Many many years ago
Some people say
I no go blow
Say when I tire
Make I pack and go
But I believe say
I go make am oh
When I start
Many many years ago
Some people say
I no go blow
Say when I tire
Make I pack and go
But I believe say
I go make am oh
See me now
I Dey steal every show
Like a Kriminal
Dem dey pay gate fee
Just to see me now
All of them wey Dey hate
Wan be now
Free me now
See me now
I Dey steal every show
Like a Kriminal
Dem dey pay gate fee
Just to see me now
All of them wey Dey hate
Wan be now
Free me now
Free me now





Attention! Feel free to leave feedback.