Songtexte Mothaland - Sound Sultan
Ajo
o
dabile
ee
No
matter
where
u
go,
make
u
try
come
back
area
o
Area
o
Na
naija
aa
ah
aa
Ti
ode
ba
ti
le
pada
wale
o
Wale
o
oo
uh
o
How
i
wish...
say...
i
fit
reach
u
anywhere
u
de
e
U
de...
eee
Far
away.
ee
e...
That
one
no
say
make
u
de
bone
area
o
Motherland
e
oo
(na
your
area)
Chinedu
somebody
borrow
u
ego
Make
u
take
carry
go
Chicago
Remember
nnamdi
sell
him
car
So
u
go
go
America
All
these
People
wey
been
de
raise
u
Still
de
stay
for
face
me
i
face
u
U
promise
say
u
no
go
fashi
them
Every
other
month
u
go
de
tachi
them
Hillary
wey
u
been
promise
to
marry
Still
de
wait,
o'
boy
she
don
tarry
When
she
go
see
u,
na
inside
ovation
U
marry
oyinbo
from
another
nation.
Use
mago
mago,
get
dough
Now
your
oyinbo
wife
don
know
Next
thing
u
know,
she
don
go
report
u
Wetin
u
know,
them
don
deport
u
How
i
wish...
say...
i
fit
reach
u
anywhere
u
de
e
U
de...
eee
Far
away.
ee
e...
That
one
no
say
make
u
de
bone
area
o
Motherland
e
oo
(na
your
area)
Ajo
o
dabile
ee
No
matter
where
u
go,
make
u
try
come
back
area
o
Area
o
o
Na
naija
aa
ah
aa
Ti
ode
ba
ti
le
pada
wale
o
Wale
o
oo
uh
o
U
been
say
na
1 year
E
come
turn
to
2 years
E
don
go
for
seven
years
But
u
de
serve
eleven
years
Even
when
your
papa
die
Plus
the
tears
your
mama
cry
Bayo
for
Chicago,
them
de
miss
u
for
okoko
o
Biodun
for
Canada
Your
mama
still
de
wonder
Igba
wo
lo
tơ
ma
pada
o
Remember
for
naija,
u
get
iyawo
Ko
da
bi
ile,
ko
da
bi
ile,
ko
da
bi
ile
e,
ko
da
bi
ile,
ko
da
bi
ile
e,
ko
da
bi
ile
e,
ajo
o
ma
da
bi
ile
e
How
i
wish...
say...
i
fit
reach
u
anywhere
u
de
e
U
de...
eee
Far
away.
ee
e...
That
one
no
say
make
u
de
bone
area
o
Motherland
e
oo
(na
your
area)
Ajo
o
dabile
ee
No
matter
where
u
go,
make
u
try
come
back
area
o
Area
o
o
Na
naija
aa
ah
aa
Ti
ode
ba
ti
le
pada
wale
o
Wale
o
oo
uh
o
U
say
u
go
call
e
o
Every
body
wait
tire
for
your
call
Ote
o,
why
u
go
like
so
o
From
Germany...
to
carry
coco
enter
yankee
But
then
coco
burst
for
your
be-le
Rest
in
peace
e
o
Fly
away,
i
come
wonder
if
one
day
u
fit
to
come
e
o
Your
papa
land,
i
understand
say
u
de
so
far
away
U
gone
a
long
long
way
from
home,
long
long
way
from
home,
long
long
way
from
home,
long
long
way
e
ei
Attention! Feel free to leave feedback.