Songtexte One Life - Maleek Berry , Wizkid
Berry
Berry
killing
this
one,
berry
murder
this
Berry
pon
the
beat
(Eh
ya),
Berry
and
Wizzy,
Maleek
Berry
eh,
Whine
pon
the
beat
wizzy
baby
eh
Caro
ahn
ahn,
oh
na
(See,
I
gat
one
life
to
live)
So
I
go
rock
am,
I
go
live
on
the
dough
Moving
everyday
I
no
dey
slow
Killing
the
game,
twenty
years
we
no
dey
go
(One
life
to
live)
I
get
plenty
gbedu
and
plenty
dough
Starboy
we
no
dey
slow
o
Killing
the
game
everyday,
we
no
dey
go
Man
na
real
badman,
no
need
to
prove
nothing
Killing
every
beat
wey
I
hear
e
don
tey
Shebi
na
for
street
wey
I
dey,
wey
i
hustle
for
the
pay
and
God
don
bless
my
way
Now
I
dey
denge
pose,
girls
dem
love
my
koboko
Guys
say
my
music
make
dem
dey
choko,
starboy
take
over,
street
don
dey
loco
My
music
giving
them
flavor
(Flavor)
See
I
gat
the
flavor
(Flavor)
See
I
dey
scatter
their
brain,
see
I
dey
burst
their
brain
Say
when
I
enter
the
place
See
I
gat
flavor
(Flavor),
Say
I
dey
give
dem
flavor
(Flavor)
See
I
dey
scatter
the
place,
See
I
dey
mash
up
the
place,
See
I
dey
burst
their
brain.
(See,
I
gat
one
life
to
live)
So
I
go
rock
am,
I
go
live
on
the
dough
Moving
everyday
I
no
dey
slow
Killing
the
game,
twenty
years
we
no
dey
go
(One
life
to
live)
I
get
plenty
gbedu
and
plenty
dough
Starboy
we
no
dey
slow
o
Killing
the
game
everyday,
we
no
dey
go
Everyday
me
am
on
a
grind,
I
say
na
money
me
I
just
dey
find
I
like
to
party,
me
I
no
dey
fight,
Everyday
me
I
like
to
shine
I
gat
a
couple
girls
wey
go
die
for
me
and
a
couple
girls
wey
no
dey
smile,
And
the
girls
dem
steady
die
for
me,
dem
dey
tell
me
na
me
dey
find.
My
music
giving
them
flavor
(Flavor)
See
I
gat
the
flavor
(Flavor)
See
I
dey
scatter
their
brain,
see
I
dey
burst
their
brain
Say
when
I
enter
the
place
See
I
gat
flavor
(Flavor),
Say
I
dey
give
dem
flavor
(Flavor)
See
I
dey
scatter
the
place,
See
I
dey
mash
up
the
place,
See
I
dey
burst
their
brain.
(See,
I
gat
one
life
to
live)
So
I
go
rock
am,
I
go
live
on
the
dough
Moving
everyday
I
no
dey
slow
Killing
the
game,
twenty
years
we
no
dey
go
(One
life
to
live)
I
get
plenty
gbedu
and
plenty
dough
Starboy
we
no
dey
slow
o
Killing
the
game
everyday,
we
no
dey
go
Ika
poju
ninu
omo
araiye,
so
when
I
hustle,
I
dey
keep
am
on
the
low.
When
you
chop
bullet,
everybody
know
cos
no
be
everybody
happy
for
your
show
Ika
poju
ninu
omo
araiye
o,
so
when
I
hustle,
I
dey
keep
am
on
the
low
o
When
you
chop
bullet,
everybody
know,
cos
no
be
everybody
happy
for
your
show
My
music
giving
them
flavor
(Flavor)
See
I
gat
the
flavor
(Flavor)
See
I
dey
scatter
their
brain,
see
I
dey
burst
their
brain
Say
when
I
enter
the
place
See
I
gat
flavor
(Flavor),
Say
I
dey
give
dem
flavor
(Flavor)
See
I
dey
scatter
the
place,
See
I
dey
mash
up
the
place,
See
I
dey
burst
their
brain.
(See,
I
gat
one
life
to
live)
So
I
go
rock
am,
I
go
live
on
the
dough
Moving
everyday
I
no
dey
slow
Killing
the
game,
twenty
years
we
no
dey
go
(One
life
to
live)
I
get
plenty
gbedu
and
plenty
dough
Starboy
we
no
dey
slow
o
Killing
the
game
everyday,
we
no
dey
go

1 Jaiye Jaiye
2 Wad Up
3 Dutty Whine
4 One Life
5 Bombay
6 In Love
7 For Me
8 Roll It - Remix
9 Daddy Yo
10 Final (Baba Nla)
11 Eme Boyz
12 Don't Dull
13 Celebrate
14 One Question
15 Murder
16 Shabba
17 Slow Whine
18 For You
Attention! Feel free to leave feedback.