Zugo - This Life (feat. Kroxx) Songtexte

Songtexte This Life (feat. Kroxx) - Zugo




Woah, woah, woah, woah, woah, woah, woah, woah, woah
Mmm, mmm, mmm, mmm
Yeah
Say dem wanna see a nigga six feet
But I go chop dem like biscuits
Dem no know the kind of discipline
Me and all my niggas put for this thing, uh
I been singing melodies
I been dey knack many beats
Oh, my Lord, I been steady on my knees
Shower blessings on me
One more song before I blow
One more show before I go
Roll up one more for the road
'Cause I been here for long, no be joke
Chopped my money on the low
I make many magic for the studio
One day, sooner man go blow, uh
See life, live talk, this life, eh, deep talk (Talk)
Make I tell 'em about this my G small
Egede's one of my guys, wey be my real guy
Wey be say if I get ten, I give five
But this brother never had me on his good side
I got my own nigga pray for my downfall
What got a nigga like me ride my guy for?
Say make I live my life, uh
Make I live my life, oh
Omo, make I live my life, mmm
Make I live my life, uh, uh
Many, many hypocrite, uh
Live my life
Too many people claiming Israelite, oh
So make I live my life, oh
One more song 'fore I blow
One more time 'fore I go
One more round 'fore I flow
I need me like two benzos for the road
I got a couple of people that I could die for
Rest of them, I just gots to pray for
If I'm fuckin' a lady, don't have to pay for it
If you want it, go get it, don't have to wait for it
Say dem wanna see a nigga six feet
But I go chop dem like biscuits
Dem no know the kind of discipline
Me and all my niggas put for this thing, uh
I been singing melodies
I been dey knack many beats
Oh, my Lord, I been steady on my knees
Say make I live my life, uh
Make I live my life, oh
Omo, make I live my life, mmm
Make I live my life, uh, uh
Many, many hypocrite, uh
Live my life
Too many people claiming Israelite, oh
So make I live my life, oh
One more song 'fore I blow ('Fore I blow)
One more round 'fore I flow
I need me like two benzos for the road
One day, sooner man go blow, uh



Autor(en): Chukwuezugolum Okafor



Attention! Feel free to leave feedback.