Songtexte




Wil'jay kedo
Ehh Goddd!
They must know my name, road to fame they must know my name
Me I won make am
I won know wat it feels to be a rich man
Me I won check am
(Me I won check am o)
And I won touch lifes
And give my family all I can
Take away their struggles
I hope you understand
(I hope you understand o)
I hope you understand
(I hope you understand o)
Person wey sell market Need gain
Oh lord abeg take away the pains
I dong too suffer I no won chop shame
Road to fame they must know my name
Iyeeeeh
Road to fame they must know my name
They must hear my name
(Ehh ehh)
I won make am
I won make am
I no won hear say I fail o
Even Family dey hope on me
I just won change their fate
I no won hesitate
I won make am
I won make am
I no wan hear say I fail o
Even Family de hope on me
I just won change their fate
I no won hesitate
E no go good say I bin born poor
Still end poor
Lord I still dey knock
Open my door
Na u do am for my neighbor
Bless my tomorrow
I won get
I no won borrow
I won get
I no won borrow oo
I won make am
I won make am
I no won hear say I fail o
Even Family de hope on me
I just won change their fate
I no won hesitate
I won make am
I won make am
I no won hear say I fail o
Even Family de hope on me
I just won change their fate
I no won hesitate
Ahhh ahhh
Hmmm
They must know my name
They must know my
Road to fame they must know my name





Attention! Feel free to leave feedback.
Wird geladen
Wird geladen