Lyrics In Love and Ashes - 2Baba
Wooh
uh!
4X
Some
get
head
but
them
no
get
sense
Some
get
mouth
but
them
no
fit
to
shout
Some
get
eyes
but
them
no
fit
to
see
Some
get
leg
to
walka
but
for
that
same
walka
them
get
hit
by
a
car
You
just
never
know
wetin
life
go
fling
to
you
Never
let
the
voice
of
defeat
to
sing
to
you
And
as
you
dey
go,
continue
to
do
wetin
you
sabi
do
No
go
look
Uche
face,
cos
some
people
dey
craze
Just
continue
to
chase
Them
don
dey
cry
again
I
dey
see
them
from
far
away
So
we
calculate
I
gats
to
find
a
way
Sorrow,
tears
and
pain
You
either
lose
or
gain
I
cannot
send
the
rain
Now
tell
me
who's
to
blame
In
Love
and
Ashes
In
Love
and
Ashes
Memory
flashes
(Memory
flashes)
Open
your
mind
Take
a
look
at
me
And
my
guy
tell
me
wetin
you
see
Not
based
on
bias
or
not
based
on
who
I
be
A
person
like
you
wey
dey
put
head
like
you
or
a
stranger
because
of
the
thing
I
believe
Na
one
love
religion
I
belong
to
Never
let
the
voice
of
defeat
sing
to
you
and
as
you
dey
go,
continue
to
do
wetin
you
sabi
do
No
go
look
Uche
face
cos
some
people
dey
craze
Just
continue
to
chase
Them
don
dey
cry
again
I
dey
see
them
from
far
away
So
we
calculate
I
gats
to
find
a
way
Sorrow,
tears
and
pain
You
either
lose
or
gain
I
cannot
send
the
rain
Now
tell
me
who's
to
blame
Wooh
uh!
3X
In
Love
and
Ashes
In
Love
and
Ashes
Memory
flashes
(Memory
flashes)
And
try
to
focus
on
the
ties
that
binds
us
together
Than
the
differences
that
separate
us
my
brother
Attention! Feel free to leave feedback.