9ice - Wahaladeh Lyrics

Lyrics Wahaladeh - 9ice



Ancestor woah oooooooo
Brother burn this package o
We know people wey hold this money o
Your no dey hustle you follow shikito
No go damage yourself
Wahaladeh (wahaladeh)
Wahaladeh
Time don dey go (asiko ti nló)
Wahaladeh
Ójó nló ni gón
Emi for your mind you dey form diva
Dem dey rush you like yoyo bitters
Time don dey go
Aunty you don dey old
Nothing to show for o
Aunty is on her own o
Wahaladeh (wahaladeh)
Wahaladeh
Time don dey go (asiko ti nlo)
Wahaladeh
Ójé dun nlé ni gón
Oya whine for daddy (oya whine for daddy)
'Cause you dey press lapi ('cause you dae press lapi)
Come dae settle my baby (come dae settle my baby)
'Cause you get money (asiko ti nló)
Oya whine for daddy (oya whine for daddy)
'Cause you know person
You wan dae break the law abi
How far you jam person
Wahaladeh (wahaladeh)
Wahaladeh (asiko ti nlo)
Time don dey go (ao ri ójó mu ni lokun)
Wahaladeh (asiko ti nló)
(Asiko ti nló)
Wahaladeh (on the mix, on the mix)
(Asiko ti nló)
Wahaladeh...



Writer(s): Calistus Eboninya, Abolore Akande


9ice - Wahaladeh
Album Wahaladeh
date of release
20-09-2018




Attention! Feel free to leave feedback.