ADT - Gallant Lyrics

Lyrics Gallant - ADT



We just dey hustle for the money
Me wanna drop it for your body
I told her baby don't worry worry
Drop it for somebody (yeah)
Lemme show you how we rocking yeah
Control you with this music yeah
Control you so you don't lose it
Who be that man wey no one scatter the floor
We go show am like say we don kolo!
Who be that man wey no one scatter the floor (ohh)
We go show am like say we don kolo
Wetin a big man want (Tarara)
Wetin e need
Some say owo
Some say na peace (yeah)
Wetin a bad girl want
Wetin she need
Some say owo
Some say na peace
So live your life Forget a big man story
Cause at the end na only jah go get glory
So Live your life and just Dey hustle for the money
No let a man come distract your money
Enjoy yourself just Dey hustle for the money
Only jah gets glory
I praise jah every morning
Guarantee
Cause nothing for this life dey guaranteed
But we go still go dey hustle for that bread and tea
Cause man must to live very gallantly
Me just wan make a million
Who be that man wey no one scatter the floor (who be that man)
We go show am like say we don kolo
Who be that man wey no one scatter the floor (ohh)
We go show am like say we don kolo
Wetin a big man want (Tarara)
Wetin e need
Some say owó
Some say na peace (yeah)
Wetin a bad girl want
Wetin she need
Some say owo some say na peace



Writer(s): David Agba


ADT - Gallant
Album Gallant
date of release
27-06-2020




Attention! Feel free to leave feedback.