Alight Rhap - Challenges Lyrics

Lyrics Challenges - Alight Rhap



Mummy say Make I go to school
I no go to school I go too jungle
Nah everytime me I dey struggle
Cause I wan bubble I no wan fumble
Oju tiri to
Many things wey we don do Tori kale lowo
Many Challenges wey man dey face o
Sheybi nah money me i dey chase o
Me no wan get today make I come borrow later
Baba dakuUn Mashey me lako tile ta
Baba Shey funmi' yeh ah
Maje ko keh funmi baba Shey ah
Tori owo ni Moshey jade ni le o
Teba dele eban kile o
I try go hard kinle mowo dele o
Tori owo ni mosheyn shi se dede o
Mama say do not panic
Eje yin short e lo tonic
Huumm Why dem be hatin
I no very soon dem go rate me
Me no get time to dey hate on Anybody
Dem say I funny
Anything I do bro I'm sorry
Me no get joy I gat stay wicked
Jaye from Monday till Weekend
Everything go be bye Gone one day
Person we dey suffer go be fine boy one day
Mummy say Make I go to school
I no go to school I go too jungle
Nah everytime me I dey struggle
Cause I wan bubble I no wan fumble
Mummy say Make I go to school
I no go to school I go too jungle
Nah everytime me I dey struggle
Cause I wan bubble I no wan fumble
Oju tiri to
Many things wey we don do Tori kale lowo
Many Challenges wey man dey face o
Sheybi nah money me i dey chase o
But money race dey make man craze o
Nobody dey nah me run my race o
So I just dey on my lane o
All this peoples say I dey drop banger
Me and you no get kanta
For this game I be your father
Dem go do am for you if you no japa
Them say Alight You be bad GuY
Them say I dey drop mad Vibez
Some of them say I be Bad BoY
Them say I Get mad Voice
They wan know, how we dey run Am
I say nah God dey run Am
They wan Try make dem Stop am
Nah God they There Nobody Fit Stop Am
Mummy say Make I go to school
I no go to school I go too jungle
Nah everytime me I dey struggle
Cause I wan bubble I no wan fumble
Mummy say Make I go to school
I no go to school I go too jungle
Nah everytime me I dey struggle
Cause I wan bubble I no wan fumble



Writer(s): Abiodun Imole


Alight Rhap - Challenges - Single
Album Challenges - Single
date of release
10-02-2022




Attention! Feel free to leave feedback.