Lyrics On A Low - Alight Rhap
As
a
Badboy
me
no
dey
catch
feelings
Catch
feelings
Bless
me
jah.
Moni
family
Family
Wire
my
Aza
Pelu
gratuity
Ki
emi
masehy
ri
ogun
Calamity
Eh
eh
eh
Believer
don
dey
panicking
Panic
Make
my
image
no
go
tarnish
Tarnish
If
nah
my
sin
Baba
dariji
Make
me
no
go
loose
my
sanity
Many
many
thing
wey
una
go
see
If
i
dey
take
pills
nah
to
chill
Me
no
dey
get
time
for
their
Abosi
Me
go
drop
flows
wey
una
go
feel
Me
been
Striving
all
day
All
for
the
money
Late
sleeping
waking
early
morning
Me
no
get
nobody
Baba
Iwo
ni
moni
Sacrifice
my
faith
for
the
money
Got
me
and
my
Niggas
pull
up
in
our
ride
All
this
people's
talk
say
I
bad
I
check
my
hand
I
see
say
I
no
get
time
If
I
make
am
Õmõ
no
be
crime
But
me
just
dey
on
a
low
As
e
dey
go
emi
omo
oro
Carry
your
body
je
ka
jo
I
know
need
intro
you
already
know
But
me
just
dey
on
a
low
As
e
dey
go
emi
omo
oro
Carry
your
body
je
ka
jo
I
know
need
intro
you
already
know
Nah
them
dey
wish
me
bad
Them
wanna
see
me
blind
Them
know
wanna
see
me
shine
Even
tho
them
wanna
see
me
die
Oh
no
Kole
shele
Eni
bani
kafall
lomajele
Bars
poninu
seh
oma
tele
Wetin
xup
oga
Ade
jor
kiloshele
No
go
dey
play
me
Why
you
wan
dey
play
me
If
no
be
money
matter
edakun
ema
pe
mi
Nah
me
get
my
problem
ele
mo
bo
sheyn
Shey
mi
(Nah
me
get
my
problem
ele
mo
bo
sheyn
Shey
mi)
I'm
gonn
do
it
today
nd
do
it
forever
Try
dey
chop
life
bro
No
one
lives
Forever
Ki
awon
mafa
wahala
ki
awa
magba
paper
If
it's
not
about
money
Boya
ki
e
pe
mi
Later!
I
told
them
the
truth
I
don't
know
why
them
hate
me
I
too
sure
(2sure)
like
bet
I
told
them
make
dem
stake
me!
I
Stand
on
my
ten
toes
nothing
fit
shake
me
I
be
like
Rock
of
Ages
Nothing
fit
break
me
Mama
don
talk
say
Imole
Masunle
No
worry
Your
hustle
go
pay
I
No
know
the
time
but
e
no
go
tey
Everyday
me
been
working
for
the
money
Late
sleeping
waking
early
morning
Oh
lord
I
must
to
get
this
money
Make
me
and
my
Niggas
pull
up
in
our
ride
All
this
people's
talk
say
I
bad
I
check
my
hand
I
see
say
I
no
get
time
If
I
make
am
Õmõ
no
be
crime
But
me
just
dey
on
a
low
As
e
dey
go
emi
omo
oro
Carry
your
body
je
ka
jo
jo
I
know
need
intro
you
already
know
I
am
Alight
Rhap
Yeah
Yah
Yah
Yah
Yah
Attention! Feel free to leave feedback.