B Red - Jacinta Lyrics

Lyrics Jacinta - B Red



Someone call me baby
Oh Jacinta
Na you wey I love o
Na you I go die for
I say I go do anything for my baby
It's Krizbeatz the drummer boy
Na you wey I love o
Na you I go die for
I'm in love o
And I don't want to rush o
Girl I dey wait your domot o
I go wait until you comot o
Someone call my baby
Oh Jacinta
Oh Jaci
Oh Jacinta
(Jaci) x 2
Oh Jacinta
Someone call my baby
Oh Jacinta
Oh Jacinta
(Jaci) x 2
Oh Jacinta
Someone call my baby
It's B-Red in th building
Oh no oh no Ah eh
Shey na lov I dey see for your eye?
For your house, I no want nothing else
Ahhh
Baby if na dream, I dye dream make I continue dream
I no wan hurt myself, hurt myself o
Only you be my fantasy
Na you dey give me melody many Freaky freaky harmony
Let my baby know
It's B-Red in the building
Baby let me hold you (baby let me hold you kpa)
Let me kiss you (baby let me kiss you kpa)
Girl I wanna love you (girl I wanna love you kpa)
Let me love you (baby let me love you kpa)
Baby let me hold you (baby let me hold you kpa)
Let me kiss you (baby let me kiss you kpa)
Let me love you
I wanna love you (girl I wannalove you kpa)
Only you be my fantasy
Coem chop Adeleke money
Krizbeatz with the harmony
Na you wey I love o
Na you I go do anything for my baby
Its STG
(Na you wey I love o
Na you way I go die for
Na you I go do anything for my baby) x 6
It's B-Red in the building



Writer(s): Bayo Adeleke, Chris Alvin Sunday


B Red - Jacinta
Album Jacinta
date of release
04-10-2019




Attention! Feel free to leave feedback.