Badman Chorus - Believe - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Badman Chorus - Believe




Believe
Вера
Even tho them no want make we go higher, me say devil is a liar
Даже если они не хотят, чтобы мы поднимались выше, я говорю, дьявол - лжец,
Man ah naked wire
Мужчина - это оголенный провод,
Na music me carry for head like kaya
В голове моей музыка, как кайф,
Wey make all the girls admire, I fit build empire
Которая заставляет всех девушек восхищаться, я могу построить империю.
Eeh!
Эй!
When we start omo dem no believe
Когда мы начинали, детка, они не верили,
Now we dey give dem, they be like
Теперь мы им показываем, они такие:
Oh my God!
О боже!
No surrender, omo no retreat
Не сдавайся, детка, не отступай,
Omo for the matter we dey hold am strong
Детка, мы держимся крепко,
When we start omo dem no believe
Когда мы начинали, детка, они не верили,
Now we dey give them they be like
Теперь мы им показываем, они такие:
Oh my God!
О боже!
No surrender, no retreat
Не сдавайся, не отступай,
For the matter we dey hold am strong
Мы держимся крепко
To God be the glory
Слава Богу,
Anywhere we go
Куда бы мы ни пошли,
Jah Jah dey they the journey
Jah Jah с нами в пути,
Separate me from the liars and the corny
Отдели меня от лжецов и банальностей,
All the glitters wey no legit put
Все, что блестит, но не настоящее, убери,
Me where I go count money (One time!)
Поставь меня туда, где я буду считать деньги (Немедленно!),
Anything for the ego
Все ради эго,
Maka na ike nwoke bu ego
Ведь сила мужчины - в деньгах,
Wey make if big man halla, modupe!
Из-за чего большой человек радуется, Модупе!
Poor man dey shout, ewuoo!
Бедный кричит: горе!",
Omo na setup if they tell you say e easy
Детка, это ловушка, если тебе говорят, что это легко,
For the jungle na all man for himself
В джунглях каждый сам за себя,
For the matter you know mu'na chimuso
В этом деле, ты знаешь, я неудержим,
Any situation you gat to be yourself
В любой ситуации ты должен быть собой.
Ehh ahhh eeeeh!
Эээ ааа ээээ!
For the jungle na all man for himself
В джунглях каждый сам за себя,
Ooh ooooh oooooh
Оооооооооо
Even tho them no want make we go higher, me say devil is a liar
Даже если они не хотят, чтобы мы поднимались выше, я говорю, дьявол - лжец,
Man ah naked wire
Мужчина - это оголенный провод,
Na music me carry for head like kaya
В голове моей музыка, как кайф,
Wey make all the girls admire, I fit build empire
Которая заставляет всех девушек восхищаться, я могу построить империю.
Eeh!
Эй!
When we start omo dem no believe
Когда мы начинали, детка, они не верили,
Now we dey give dem, they be like
Теперь мы им показываем, они такие:
Oh my God!
О боже!
No surrender omo no retreat
Не сдавайся, детка, не отступай,
Omo for the matter we dey hold am strong
Детка, мы держимся крепко,
When we start omo dem no believe
Когда мы начинали, детка, они не верили,
Now we dey give them they be like
Теперь мы им показываем, они такие:
Oh my God!
О боже!
No surrender, no retreat
Не сдавайся, не отступай,
For the matter we dey hold am strong
Мы держимся крепко
And if dem say you are a boy
И если они говорят, что ты мальчик,
Tell 'em a boy is now a man
Скажи им, что мальчик стал мужчиной,
Them get we wrong
Они ошиблись,
Dem na know we original like follow come
Они не знают, что мы настоящие, как родные,
Sweet music fi di soul
Сладкая музыка для души,
To the world and beyond
Для всего мира и за его пределами,
Them ah feeling ah Badman sound
Они чувствуют мой плохой звук,
I'm the baddest in the land and me no see another man
Я самый плохой на районе, и я не вижу никого лучше,
Come badder than the man, wey ah Badder than you now
Давай, будь хуже, чем тот, кто хуже тебя сейчас,
Me I follow my script and stick to the plan
Я следую своему сценарию и придерживаюсь плана,
Dey my lane me no bother no man eeeh!
На своей волне, я никого не трогаю, эй!
When we start omo dem no believe
Когда мы начинали, детка, они не верили,
Now we dey give dem, they be like
Теперь мы им показываем, они такие:
Oh my God!
О боже!
No surrender, omo no retreat
Не сдавайся, детка, не отступай,
Omo for the matter, we dey hold am strong
Детка, мы держимся крепко,
When we start omo dem no believe
Когда мы начинали, детка, они не верили,
Now we they give them they be like
Теперь мы им показываем, они такие:
Oh my God!
О боже!
No surrender, no retreat
Не сдавайся, не отступай,
For the matter, we they hold am strong
Мы держимся крепко
Pompey this you know say Badman believe
Помпи, ты знаешь, что Плохой парень верит,
You know say Badman be this
Ты знаешь, что Плохой парень такой,
Dem haffi know you know say Badman believe
Они должны знать, что Плохой парень верит,
Bigger you say me seh me seh me seh
Сильнее, ты слышишь, я говорю, я говорю, я говорю,
Buoyyy!!! You know say chorus to the world
Парень!!! Ты знаешь, что это припев для всего мира,
Me seh me seh me seh
Я говорю, я говорю, я говорю,
Shaneh
Шейн





Writer(s): Ugochukwu Nwachukwu


Attention! Feel free to leave feedback.