Badman Chorus - Believe Lyrics

Lyrics Believe - Badman Chorus



Even tho them no want make we go higher, me say devil is a liar
Man ah naked wire
Na music me carry for head like kaya
Wey make all the girls admire, I fit build empire
Eeh!
When we start omo dem no believe
Now we dey give dem, they be like
Oh my God!
No surrender, omo no retreat
Omo for the matter we dey hold am strong
When we start omo dem no believe
Now we dey give them they be like
Oh my God!
No surrender, no retreat
For the matter we dey hold am strong
To God be the glory
Anywhere we go
Jah Jah dey they the journey
Separate me from the liars and the corny
All the glitters wey no legit put
Me where I go count money (One time!)
Anything for the ego
Maka na ike nwoke bu ego
Wey make if big man halla, modupe!
Poor man dey shout, ewuoo!
Omo na setup if they tell you say e easy
For the jungle na all man for himself
For the matter you know mu'na chimuso
Any situation you gat to be yourself
Ehh ahhh eeeeh!
For the jungle na all man for himself
Ooh ooooh oooooh
Even tho them no want make we go higher, me say devil is a liar
Man ah naked wire
Na music me carry for head like kaya
Wey make all the girls admire, I fit build empire
Eeh!
When we start omo dem no believe
Now we dey give dem, they be like
Oh my God!
No surrender omo no retreat
Omo for the matter we dey hold am strong
When we start omo dem no believe
Now we dey give them they be like
Oh my God!
No surrender, no retreat
For the matter we dey hold am strong
And if dem say you are a boy
Tell 'em a boy is now a man
Them get we wrong
Dem na know we original like follow come
Sweet music fi di soul
To the world and beyond
Them ah feeling ah Badman sound
I'm the baddest in the land and me no see another man
Come badder than the man, wey ah Badder than you now
Me I follow my script and stick to the plan
Dey my lane me no bother no man eeeh!
When we start omo dem no believe
Now we dey give dem, they be like
Oh my God!
No surrender, omo no retreat
Omo for the matter, we dey hold am strong
When we start omo dem no believe
Now we they give them they be like
Oh my God!
No surrender, no retreat
For the matter, we they hold am strong
Pompey this you know say Badman believe
You know say Badman be this
Dem haffi know you know say Badman believe
Bigger you say me seh me seh me seh
Buoyyy!!! You know say chorus to the world
Me seh me seh me seh
Shaneh



Writer(s): Ugochukwu Nwachukwu


Badman Chorus - Believe, Vol. 1
Album Believe, Vol. 1
date of release
04-09-2020




Attention! Feel free to leave feedback.