Lyrics
This
one
na
brand
new
tune
for
you
baby
This
one
about
how
you
make
me
feel
Can't
help
but
tell
this
It's
so
beautiful,
beautiful
baby,
you
know
Baby
o,
baby
o
You're
so
beautiful
And
baby
o,
baby
o
My
one
and
only
Baby
o,
baby
o
You're
so
beautiful
And
baby
o,
baby
o
Look
at
the
way
wey
you
dey
do
me
Girl
I
must
confess
say
you
fine
pass
Fuu
Mi
The
way
you
fine,
the
way
you
sexy
Girl
I
must
confess
say
your
place
no
one
above
it
Like
the
sensi
wey
we
je
Girl
I
must
confess
say
I
need
you
everyday
See
the
way
way
you
dey
use
my
heart
dey
play
K
to
the
K
fit
to
say
Like
Pe,
star
dey
sleep
well
again
oh
Everyday
and
night
na
only
you
dey
in
brain
oh
Be
like
same,
the
only
way
to
be
insane
oh
Wetin
I
for
do
make
I
me
whole
heart
to
blame
oh
So
we
find
the
Odogwu
Make
you
call
everybody
Jimboy
and
say
"Igbo
ugu"
Pretend
this
one
na
brand
new
o
And
she
is
not
the
girl
you
knew
anyway
Baby
o,
baby
o
You're
so
beautiful
And
baby
o,
baby
o
My
one
and
only
And
baby
o,
baby
o
You're
so
beautiful
baby
Eh,
and
I
miss
you
baby
Baby
I
just
dey
wonder
how
e
go
be
if
I
lost
you
E
go
be
like
say
dem
serve
me
rice
with
no
stew
Since
the
day
wey
I
met
you,
you
became
my
boo
Anything
you
want,
I
go
do
just
for
you
And
still
today,
I
still
dey
gbadun
you
Let
me
take
you
shop
your
mummy,
bless
your
whole
crew
And
girl
for
you
I
will
do
Anything
wey
you
want
make
I
do
Because
you
just
dey
make
me
dey
happy,
make
me
dey
party
Make
me
feel
like
say
today
na
my
birthday
Girl
I
just
dey
trip
for
you
badly
And
I
need
you
all
day
beside
me
baby
Baby
o,
baby
o
You're
so
beautiful
And
baby
o,
baby
o
My
one
and
only
And
baby
o,
baby
o
You're
so
beautiful
to
me
And
I
miss
you
baby
Oh,
it's
so
amazing
to
see
That
you
got
me
feeling
like
a
little
kid
You
come
like
a
butterfly
and
sting
like
a
bee
Me
and
you
will
go
down
in
history
baby
For
you
I
will
swim
the
deep
sea
And
I
will
be
that
sugar
for
your
tea
In
the
day
me
be
listening
to
Kalonji
While
in
the
night
time
you
are
playing
Kukuti
But
still
we
a
burst
'pon
the
enemy
'Burn
democracy,
burn
all
of
dem
and
dem
policy
All
dem
a
do
na
to
rob
the
treasury
But
Jah
Jah's
got
a
place
baby
for
me
and
you
because
'Cause
baby
o,
baby
o
You're
so
beautiful
And
baby
o,
baby
o
My
one
and
only
Baby
o,
baby
o
You're
so
beautiful
to
me
Eh,
my
one
and
only
And
I
thank
you
baby
Eh,
my
one
and
only
Ma-ma,
ah,
ah
Africa
My
one
and
only
1 Show Me the Way
2 Killah
3 Carry Us Go
4 Nice Ur Party
5 Festac Anthem
6 My Body All Over Your Body
7 So Special
8 Enem E
9 Be Ur Man
10 Ahead of the Game
11 Shack Me (Kai Kai)
12 A Call Away
13 Okpeke
14 ljo Ti Ya
15 Baby
16 Beautiful
Attention! Feel free to leave feedback.