Lyrics Panic - Brainee
I'm
not
doing
it
for
anybody
oh
I'm
doing
it
for
myself
You
understand
I
don't
believe
in
that
saying
of
em
go
hard
or
go
home
It's
go
hard
or
go
harder
There's
no
home
in
my
place
The
rent
has
expired
in
my
house
Bro
there's
no
home
bro
It's
Onetime
baby
Brainee
baby
Man
never
looking
man
never
satisfied
always
working
Cheers
to
the
weekend
man's
gonna
flex
all
night
with
a
peng
thing
The
girl
dem
say
na
me
be
the
man
wey
go
run
them
the
birkin
The
girl
dem
know
na
original
when
I
burst
pon
the
decking
Back
then
na
Akube
and
Okrika
Right
now
we
dey
pull
up
na
gidigba
Black
shirt
my
slides
and
my
nicker
Only
nxggaz
and
olorun
gimme
ginger
Only
nxggaz
and
olorun
gimme
ginger
When
the
losers
and
the
haters
been
dey
linger
I
no
go
lie
I
been
dey
panic
ayaminja
Ayaminja
Ayaminja
Steady
working
Steady
working
Steady
working
Steady
working
who
get
to
time
for
who
be
watching
Steady
balling
who
get
rhyme
for
who
be
dulling
Early
morning
who
get
tea
na
who
be
jogging
I'm
on
the
run
na
the
paper
wey
I
dey
chase
I
run
the
lawn
na
the
green
me
I
dey
face
I
got
the
gun
when
I
shoot
i
dey
erase
Any
modasucka
wey
dey
reason
me
isale
base
Na
who
give
up
be
who
fuck
up
If
you
no
kno
w
better
know
No
dey
para
I
dey
lock
up
Na
many
things
I
dey
ro
(think)
I
dey
reason
kudi
owo
dollar
pounds
and
euro
You
dey
reason
Amina
amaka
rose
alero
No
dey
wonder
when
I
go
blow
'cause
all
my
brothers
wan
ti
gbera
tan
Aye
yi
na
marathon
It's
love
and
respect
ain't
no
dilly
dally
It's
all
hills
ain't
no
easy
valley
It's
onetime
baby
Back
then
na
Akube
and
Okrika
Right
now
we
dey
pull
up
na
gidigba
Black
shirt
my
slides
and
my
nicker
Only
nxggaz
and
olorun
gimme
ginger
Only
nxggaz
and
olorun
gimme
ginger
When
the
losers
and
the
haters
been
dey
linger
I
no
go
lie
I
been
dey
panic
ayaminja
Ayaminja
Ayaminja
Ayaminja
I
no
go
lie
I
been
dey
panic
ayaminja
Ayaminja
Ayaminja
Spyritmyx!
Attention! Feel free to leave feedback.