Brymo - Patience and Goodluck - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Brymo - Patience and Goodluck




Patience and Goodluck
Patience et bonne chance
If you get drunk e go be like say you don know enough
Si tu te saoules, tu vas dire que tu ne sais pas assez
And if you smoke grass e go be like say you wan know a lot
Et si tu fumes de l'herbe, tu vas dire que tu veux savoir beaucoup
But I know something wey you no know at all
Mais je sais quelque chose que tu ne sais pas du tout
Say to take time you go make time I talk am before before
Dire qu'il faut prendre son temps pour faire du temps, je te l'ai déjà dit
Some people know say
Certaines personnes savent que
Say the drug for sorrow na attitude
Le remède à la tristesse, c'est l'attitude
If you wait you go soon find am say
Si tu attends, tu finiras par le trouver, tu verras
Good times go come around again
Les bons moments reviendront
Patience and goodluck
Patience et bonne chance
Dem dey close like hair and skin
Ils sont aussi proches que les cheveux et la peau
If you love somebody
Si tu aimes quelqu'un
Only to find say you no love them again
Pour découvrir que tu ne l'aimes plus
And the fire wey dey burn don quench
Et le feu qui brûlait s'est éteint
You no feel am again
Tu ne le sens plus
Well me I know say the passion wey die
Eh bien, moi, je sais que la passion qui est morte
Fit to rise again
Peut renaître
To take time you go make time
Il faut prendre son temps pour faire du temps
I dey talk am again and again
Je te le répète sans cesse
Some people talk say
Certaines personnes disent que
Say to wait na a waste na pain
Attendre, c'est du gaspillage, c'est de la douleur
If you try you go soon find am say
Si tu essaies, tu finiras par le trouver, tu verras
Good things go come and here to stay
Les bonnes choses viendront et resteront
Patience and goodluck
Patience et bonne chance
Dem dey close like hair and skin
Ils sont aussi proches que les cheveux et la peau
Some people talk say
Certaines personnes disent que
Say to wait na a waste na pain
Attendre, c'est du gaspillage, c'est de la douleur
If you try you go soon find am say
Si tu essaies, tu finiras par le trouver, tu verras
Good times go come around again
Les bons moments reviendront





Writer(s): Olawale Olofo'ro


Attention! Feel free to leave feedback.