Lyrics As e Be (Skit) - Burna Boy
Me
I
don
dey
tell
them
I
don
dey
tell
them
since
Omo
Life
no
be
rice
and
beans
Big
big
talk
na
things
and
things
Me
I
no
dey
look
up
to
human
beings
Port
Harcourt
no
dey
carry
last
High
way
dey
high
na
him
you
dey
see
pass
If
your
whole
world
dey
for
where
rain
dey
fall
You
suppose
know
say
rain
boot
no
be
slippers
Na
so
e
dey
be
for
the
street
As
you
no
dey
sweet
like
biscuit
and
sweet
Politician
dem
dey
sugar
coat
bitter
leaf
But
as
for
me
I
go
talk
am
as
e
be
Country
wey
God
don
bless
Some
be
for
A.C
Some
go
dey
sweat
How
small
pikin
go
get
respect
Bring
the
so
called
elders
let's
stab
them
to
death
1 Before
2 Another One
3 Duro Ni Be
4 On A Very Good Day
5 Rizzla
6 Single
7 Mine Tonight
8 The Realest
9 Oluwa Burna
10 Intro
11 As e Be (Skit)
12 On a Very Good Day
13 If People Must Die
14 Gone
15 Trance
16 Single
17 Before
18 Ring Ring
19 Mine Tonight
20 Birthday
21 Birthday
22 Sampudi
23 Mi O Ni Gba
Attention! Feel free to leave feedback.