Charass - I Don See Lyrics

Lyrics I Don See - Charass



Yehe...
I yo Iyo he eeh
Chai
Charass si oh hoo
En hen
(Its yung john the wicked producer)
I tel my mama say I dn find i ye.Iyo
Wetin I d find
Chaii. i tel my mama say i dn see iyo hohoo
Say my tomato joss... He
Charas si o I dn find o, wetin I d find o chai
Charasi i dn see ho o oo
I say my Tara nmichaa I yoyo eh.
Your mama born pinkin wey pass money
Chai chai nwata bu nu omo semo
Omalich nne nna ya e hi I yoyo
Okwa ife ineme okwa ife ineme
Chai omalicha ijim n'oluu
Omalicha ijim n'olu oh oooh
Se bi you know say you hold me for work
Eh eh i don tell my mama sey I don see
I yo yo yo wetin i dey find oh oh chai
I sey I sey i don see oh oh oh
I sey my fruit salad e i ya eh
Omalicha i don see i yo yo.
Wetin i dey find chai chai
I tell my mama sey i don see ooo
I sey my chara nmicha I yo yo yo charass sey i don i find I yo yo yo wetin I dey find poo chai. charass sey i don see oooh I sey my fruit salad eh iya eh. i maka nga kpo gi amaka eh eh chai chai. You too fine like gift mana charass go call you nonye eh eh eh. Afa chinomso, why? because i nom nso chai. but you see this ije love na me and you ehhhhh you uuuhhh. i don tell my mana sey i don see I yo yo yo wetin I dey find ooo chai. charass sey i don see oo I don see oo i sey my fruit salad eh iya eh. omalicha i don see eh! I yo yo yo wetin I dey find ooo chai. I tell my mana sey i don see oooh chai, i sey my tomato jos eh I yo yo yo ije. rain nomix aaah




Charass - Jungle Summer Jam 2015
Album Jungle Summer Jam 2015
date of release
07-08-2015




Attention! Feel free to leave feedback.