Chief Obi - Kweku Lyrics

Lyrics Kweku - Chief Obi




No be me oooo
No no no no no be me ooo
Agyei eerr! 6x
Kweku that be you
Move like say you dey dance shaku
Odo yewu you sabi do
Move like say you dey cook banku
Kweku that be you
Move like say you dey dance shaku
Odo yewu you sabi do
Move like say you dey cook banku
Ghana girls dem get big Nyash
I buy payed in cash
She like gold and i like silver
She own ma heart like kalibar 2x
Kweku that be you
Move like say you dey dance shaku
Odo yewu you sabi do
Move like say you dey cook banku
Kweku that be you
Move like say you dey dance shaku
Odo yewu you sabi do
Move like say you dey cook banku...



Writer(s): Henry Obiefule


Chief Obi - Kweku
Album Kweku
date of release
10-05-2018

1 Kweku



Attention! Feel free to leave feedback.