Lyrics Shayo (feat. Dremo & Falz) - Chinko Ekun feat. Dremo & Falz
Hey
yea
check
check
Falz
the
Bahd
Guy
in
the
building
Hunn
tiger
update,
update
Lua!
Shayo
na
the
best
thing
I
know
one
girlfriend
Her
name
na
Khalifa
Every
girl
for
the
hood
Na
hin
be
they
beef
her
The
reason
na
because
say
she
dey
date
star
Any
time
wey
fight,
for
the
pain
is
the
can
star
The
babe
too
dey
form
o
T'o
ba
so
pe
'ma
lo
wa
o'
Na
that
time
she
go
come
o
Ti
n
ba
l'owo
when
I
no
get
much
o
If
she
come
my
house,
she
no
go
allow
me
to
touch
oh
Mo
ma
a
kigbe
'oh
my
gosh'
Omo
yen
baje
gan
T'o
ba
ya'gbe,
ko
ni
flush
o
She
go
follow
man
inside
Porsche
I
no
fit
complain
Carpenter
mi
o
le
f'eyin
yo
iso
Abeg;
who
go
save
me?
The
girl
don
enslave
me
Shayo
na
my
saviour
For
this
girl
misbehaviour
Shayo
na
the
best
thing
If
your
life
don
dey
scatter
Because
you
no
get
money
Your
girlfriends
dey
hater
Na
problem
don
dey
plenty
You
know
the
way
forward?
Shayo
(Shayooo)
I
tell
you
make
you
Shayo
(Shayooo)
I
tell
you
make
you
Shayo
(Shayooo)
Shayo
no
dey
disappoint
person
(Shayooo)
I
tell
you
make
you
Shayo
(Shayooo)
(Shayooo)
I
tell
you
make
you
Shayo
(Shayooo)
Shayo
no
dey
disappoint
person
(Shayooo)
Code
Name
Dremo
Nothing
can
go
better
when
you'
drunk
The
same
goes
and
for
the
pain
and
the
worry
Mo
wo
mirror,
am
looking
like
a
2004
kid
But,
I
swear,
you'
looking
like
you'
in
your
early
40s
They
say
make
I
no
too
dey
drink
Oga,
which
one?
Even
for
Chemistry,
alcohol
na
solution
Ki
ni
n
se
o?
Make
I
enter
center,
bi
i
Muson
She
say
make
I
no
touch
am
You
be
statue
for
museum
What's
up?
She
talk
say
'am
fine
o
am
fine
o'
Comot
clothe;
she
talk
say
'am
shy
o
am
shy
o'
I
come
tell
her
say,
I
dey
bring
another
person
here
It's
a
three-some
me,
you,
and
Jack
Daniel
Emi
ati
Chinko
jo
o
Chinko
eyes'
low
Baby
t'o
wo
pink
ni
mo
bi
i
pe
I
go
batch
o
O
da
bi
i
Calo
Rozzi
ati
Coda
She
dey
whine
slow
Gimme
all
the
posi
in
the
club
Me,
I
want
show
Yak
yak
yak
[Repeat
Hook
&
Shayo
no
dey
disappoint
Although,
brother,
Shayo
na
bastard
o
Last
time
I
indulged
in
some
hot
drink
I
spend
ma
last
card
o
They
warned
me,
I
never
answered
I
told
them
'I
like
when
I
am
pampered'
When
them
come
ask
me
if
I
need
Fanta
I
said
'national
anthem
is
three
stanza'
Yea!
I
dey
see
five
star
I
dey
think
say
my
car,
e
be
big
tanker
I
dey
see
LASTMA
I
dey
kee
Sandra
I
dey
tell
people
say
'I
go
beat
bouncer'
And
na
my
guys
complicate
the
matter
Three
XO
I
was
a
disaster
See
this
my
story,
e
get
many
chapter
But,
I
no
really
know
wetin
happen
after
If
your
life
don
dey
scatter
Because
you
no
get
money
Your
girlfriends
dey
hater
Na
problem
don
dey
plenty
Shayo
na
the
best
thing
Ehmm
if
you
are
in
any
situation
And,
hmmm
if
things
have
tire
you
If
life
have
tire
you
My
brother,
just
go
to
a
bar
Or
go
to
a
beer
parlour
And
just,
hmmm
You
just
have
to
Shayo
DRINK
RESPONSIBLY,
my
brother
Don't
drink
like;
like
a
mad
man
Just
drink
like
as
if,
you
have
sense
Even
when
you
don't
have
sense
Just
pretend
as
if
you
have
sense
you
know
Ngwannu?
NaijaExtra.Com
This
life
does
not
have
second
half
Don't
drink
too
much;
okay?
My
name
is
Chinko
Ekun
God
bless
you!
Attention! Feel free to leave feedback.