Lyrics Mumu (Mixed) - DJ Neptune
Oya,
romance
me
(feed
me
'til
I
belleful)
Moni
ko
fa
mọ
mi
(I'm
your
man,
and
I'm
your
boo)
All
the
bills
on
me
(because
the
pocket
heavy
too)
And
I
must
shine
my
32
when
I
see
your
bawa
Making
me
fall
again
(again)
Me,
I
go
come
again
(again)
Anytime
you
call
my
name
(my
name)
I
go
answer,
ayy
(answer,
ayy-ayy)
Body
wey
get
power,
ayy
(ah-ayy)
Na
water
bam-bam,
ayy
(omi)
Go
call
your
father,
ayy
(ayy-ayy,
ahh)
And
call
your
mother,
ayy,
ah-oh-wah
(da-da,
da,
da)
You
fine
from
your
head
to
your
shoe
Wetin
you
want,
I
go
do
Na
love
I
dey
love,
I
no
be
mumu,
waka
Ye,
carry
your
matter
for
head
Ọmọge,
you
scatter
my
brain
(yeah-yeah)
Na
love
I
dey
love,
I
no
be
mumu,
waka
(yeah-yeah,
yeah)
You
sef
know
say
you
bad
You
dey
overtake
(overtake)
I
get
sugar
to
give
oh
Come
and
chop
my
cake
oh
Ɔdɔ,
nothing
do
you
Nobody
do
reach
you
Oya,
gimme
small
No
dey
denge
pose,
ah-ayy
Critically,
nobody
fit
do
you
like
me
Baby,
oya,
sit
down
'pon
it,
'pon
it
Whine
to
the
bass,
make
you
injure
me
Go
in,
go
in,
go
in
The
pop
we
dey
pop,
e
no
get
limit
Baby,
you
can
sit
down
on
my
face
I
go
give
you
time
that
you
gave
me,
yeah
Making
me
fall
again
(again)
Me,
I
go
come
again
(again)
Anytime
you
call
my
name
(my
name)
I
go
answer,
ayy
(answer,
ayy-ayy)
Body
wey
get
power,
ayy
(ah-ayy)
Na
water
bam-bam,
ayy
(omi)
Go
call
your
father,
ayy
(ayy-ayy,
ahh)
And
call
your
mother,
ayy,
ah-oh-wah
(da-da,
da,
da)
You
fine
from
your
head
to
your
shoe
Wetin
you
want,
I
go
do
Na
love
I
dey
love,
I
no
be
mumu,
waka
Ye,
carry
your
matter
for
head
Ọmọge,
you
scatter
my
brain
Na
love
I
dey
love,
I
no
be
mumu,
waka
You
fine
from
your
head
to
your
shoe
Wetin
you
want,
I
go
do
Na
love
I
dey
love,
I
no
be
mumu,
waka
(ooh)
Ye,
carry
your
matter
for
head
Ọmọge,
you
scatter
my
brain
Na
love
I
dey
love,
I
no
be
mumu,
waka
1 Sability (Mixed)
2 Bad To Me (Mixed)
3 GWAGWALADA (Mixed)
4 AWAY (Mixed)
5 Canada (feat. Snr Morris & Wizzy Flon) [Mixed]
6 Terminator (feat. Young Jonn) [Mixed]
7 Won Da Mo (feat. Crayon, Bayanni, Magixx, LADIPOE, Ayra Starr & Johnny Drille) [Mixed]
8 I Like (Mixed)
9 KUBOLOR (Mixed)
10 YAWA (Mixed)
11 Rhythm & Blues (Mixed)
12 People (feat. Ayra Starr & Omah Lay) [Remix] [Mixed]
13 The One (Chop Life) [Mixed]
14 Single Again (Mixed)
15 HALLELUJAH (feat. Blaqbonez) [Mixed]
16 Wena (Mixed)
17 Shu! (feat. Chley) [Mixed]
18 Ask About Me (Mixed)
19 Ogaranya (Mixed)
20 Ku Lo Sa Amapiano (Mixed)
21 Ivale Mfana (feat. Ceeka RSA, Djy Fresh & Dot Mega) [Mixed]
22 Do I (Mixed)
23 Ka Valungu (Mixed)
24 Who Told You (feat. Drake) [Mixed]
25 Mogbe (Mixed)
26 Obapluto (Mixed)
27 Stamina (Mixed)
28 Aquafina (Mixed)
29 PRAY (Mixed)
30 Stamina (Reprise) [Mixed]
31 Anabella (Mixed)
32 Premier Gaou (Nitefreak Remix) [Mixed]
33 Big FU (Mixed)
34 Mumu (Mixed)
35 Charm (Mixed)
36 OVER DEM (Mixed)
37 Cheat On Me (feat. Dave) [Mixed]
38 Panadol (Mixed)
39 Sensational (feat. Davido & Lojay) [Mixed]
40 My Darling (Mixed)
41 Talibans II (Mixed)
42 My G (Mixed)
43 Lonely At The Top (Mixed)
44 City Boy Club (Mixed)
Attention! Feel free to leave feedback.