DJ Neptune feat. Mr Eazi - Do and Undo Lyrics

Lyrics Do and Undo - DJ Neptune , Mr Eazi



Greatness
DJ Neptune
Hit me!
Omadima
You be sweet like vanilla
E be you wey save me
'Cause bedtimes I be animal
Your type e no dey market, e no dey for Mokola
Anyhow, as e dey
If you cold I go give you my cardigan
Baby I go do and undo
To show my love be true
Show my love be true
Mami e sure for you
Wo nko ara na mepɛ o
Wo nko ara na mepɛ
Girl if you say na for you
I get am for you
And I no go wait and run am
Shaperly for you
'Cause I am so into you
Girl na only you
And I no go I will do anything for you
Kprokoto prikata, kprokoto prikata, prikata
Je ka malo ile
Je ka lo shey ere
Aprikata, prikata, prikata, prikata prokoto
Sure banker le le yi
Sure banker le le yi
Baby I go do and undo
To show my love be true
Show my love be true
Mami e sure for you
Wo nko ara na mepɛ o
Wo nko ara na mepɛ
Girl if you say na for you (if you say na for you)
I get am for you (I get am for you)
And I no go wait and run am
Shaperly for you
'Cause I am so into you
Girl na only you (only you)
And I no go go I will do anything for you (DJ-, DJ Neptune)
Baby I go do and undo
To show my love be true
Show my love true
Mami e sure for you
Wo nko ara na mepɛ o
Wo nko ara na mepɛ
Zaga what?
Zaga that
Baby I go do and undo
To show my love be true
Show my love true
Mami e sure for you
Wo nko ara na mepɛ o
Wo nko ara na mepɛ
Greatness
(Number one)
DJ Neptune!



Writer(s): Oluwatosin Ajibade, Patrick Imohiosen, John Dosunmu Mensah


DJ Neptune feat. Mr Eazi - Greatness 2.0
Album Greatness 2.0
date of release
26-11-2021




Attention! Feel free to leave feedback.