Lyrics Repete - Minz , Dj X
Baby
your
body
dey
kill
me
softly,
shey
jeje
o
Baby
I
gbadun
the
things
wey
you
do
me
ju
ti
Tinuke
o
See
I
don
dey
scope
you
for
corner
If
you
talk
to
me,
mo
ma
dupe
o
Ladies,
dupe
o,
yeah
You
don
know,
whoo-ye
Oh
baby
tele
mi
o
Wa
ri
mommy
o,
wa
ri
daddy
To
ba
tele
mi
o
Wa
je
′gbadun,
wa
she
faaji
Mo
fe
na
wo
mi
o
Wa
wo
Gucci
o
pelu
Versace
DJ
X,
come
snap
me
too
eh
Oh
Lord
o,
oh
Lord
o
See
wetin
you
carry
for
your
back
E
dey
make
me
dey
go
mad
o
Oh
Lord
o,
oh
Lord
o
The
way
you
dey
dance
when
you
dance
I
say,
"Mommy
e
too
much
o"
Repete,
repete
Baby
I
dey
look
that
thing
Bo
she
fele
le,
repete
That
body
na
elele
Oya
oya
eh
repete
Moni
sho
ma
j'ogede
baby
o
Eh
repete
Woni
too
much
eh
Say
I
dey
give
′em
I
give
them,
I
give
them,
I
give
them,
I
give
them
The
lamba
And
DJ
X
he
dey
play
my
tune
You
go
start
to
dey
dance
the
samba
Oh
my
darling,
dance
the
shoki,
I
don
gbon
Dance
wey
you
dey
give
me
dey
make
me
dey
love
you
eh
Oh
baby
tele
mi
o
Wa
ri
mommy
o,
wa
ri
daddy
To
ba
tele
mi
o
Wa
je
'gbadun,
wa
she
faaji
Mo
fe
na
wo
mi
o
Wa
wo
Gucci
o
pelu
Versace
Oh
Lord
o,
oh
Lord
o
See
wetin
you
carry
for
your
back
E
dey
make
me
go
mad
o
Oh
Lord
o,
oh
Lord
o
The
way
you
dey
dance
when
you
dance
I
say,
"Mommy
e
too
much
o"
Repete,
repete
Baby
I
dey
look
that
thing
Bo
she
fele
le,
repete
That
body
na
elele
Oya
oya
eh
repete
Moni
sho
ma
j'ogede
baby
o
Eh
repete
Woni
too
much
eh
Moni
ma
lo
fimi
she
radarada
o
Moni
ye
ma
yimu
simi
to
ri
yen
o
da
o
Show
me
time
and
love
and
care
Girl
you
know
I
no
go
leave
you
baby
Girl
you
know
I′m
always
there
Girl
you
know
I′m
always-
Attention! Feel free to leave feedback.