Lyrics Maths Is Fine For Sum - Damu
A-ahAh!!!
I
don
tire
for
this
school
I
wan
yarn
my
mind
Make
u
na
comot
o...
I
wan
yarn
Give
me
Tofu
and
buy
me
sobo
Give
me
lemonade
and
granular
Make
I
chop
am,
I
go
dey
alright
Cos
I
be
pako,
make
I
no
lie
When
I
dey
go
Cafe
na
em
I
see
roger
no
gree
me
enter,
Say
where
my
ID
card,
So
I
vex
And
I
spark
for
am,
And
I
change
am
for
am...
O
o
uh
o...
When
I
dey
go
Cafe
na
em
I
see
roger
no
gree
me
enter,
Say
where
my
ID
card,
So
I
vex,
I
change
am
for
am,
(balz)
I
spark
for
am
...
O
o
uh
o...
I
wanna
chop
my
meal
roger
comot
for
door
My
ticket
dey
with
me,
No
try
get
use
to
dey
form
Upon
sey
I
wan
manage
the
food
wey
dem
dey
serve
You
talk
say
I
no
fit
enter
without
my
ID
card
You
say
make
I
tuck-in,
make
I
roll
down
my
sleeve
Sey
for
your
big
guys
I
resemble
pastor
pikin
No
shunting,
omo
no
fronting
Because
sey
she
be
girl,
you
com
give
am
free
entry
Life
no
be
so,
Bros
don't
be
partial
If
you
vex
me,
I
go
go
town
go
chop
paala.
But
to
get
this
pass
thing
na
wahala
If
you
no
allow
me
pass,
I
go
cause
kasala
We-weh---when
I
dey
go
Cafe
na
em
I
see
roger
no
gree
me
enter,
Say
where
my
ID
card,
So
I
vex
And
I
spark
for
am,
And
I
change
am
for
am...
O
o
uh
o...
When
I
dey
go
Cafe
na
em
I
see
roger
no
gree
me
enter,
Say
where
my
ID
card,
(ayomide
in
the
building)
So
I
vex,
I
change
am
for
am,
I
spark
for
am
...
O
o
uh
o...
Mo
tun
lo
worship
gan,
se
mi
lo
pa
jesu
Mo
ni
card,
hymn
book,
study
guide
pelu
Bible
Mo
tun
je
fried
rice
ti
o
l'eran
but
fried
Tofu
I'm
always
happy
on
Sundays
cos
mo
fe
lo
je
'igbadun
BU
dey
in
front
of
other
schools.
Olanrewaju
They
still
fall
back
to
us,
now
they
call
us.
Timilehin
Awa
ni
centre
piece,
they
call
us.
Arinola
The
strongest
pillar
in
the
building.
Opomulero
Mo
proud
gan
pe
mo
wa
lati
Babcock
University
Awa
ni
igboro
Ilishan
living
life
b
Barca
in
the
city
A
ti
ni
so
many
stars
e.g
(...)
Na
so
life
dey
for
here,
Living
the
life
of
fear
Free
never
but
living
low
Living
kokombilo,
It's
full
of
private
hell,
rogers
full
everywhere,
chains
we
no
fit
wear,
how
we
fair
no
one
cares.
Boys
dey
chill
for
weekend,
we
jaa
comot
for
this
end
Sissy
girls
just
good
to
carry,
let's
go
it's
time
to
party.
Sunday
we
go
com
back
school,
na
only
T-fair
go
seku,
No
money
for
credit,
see
boys
doing
extracool
(...)
We're
bombed
wit
many
rules
like
this
is
why
I'm
in
school
Light
out
everyday
by
ten
Cooking
is
put
on
barn
Cafe
food
dey
taste
like
shit
The
toilet
we
no
fit
breath
The
school
is
nothing
but
a
private
money
making
thing
When
I
dey
go
Cafe
na
em
I
see
roger
no
gree
me
enter,
Say
where
my
ID
card,
So
I
vex
And
I
spark
for
am,
And
I
change
am
for
am...
O
o
uh
o...
When
I
dey
go
Cafe
na
em
I
see
roger
no
gree
me
enter,
Say
where
my
ID
card,
So
I
vex,
I
change
am
for
am,
I
spark
for
am
...
O
o
uh
o...
I
don
tired
oo
o
uh
ooo...
![Damu - Unity](https://pic.Lyrhub.com/img/f/t/p/w/mpNomOwpTf.jpg)
1 Unity
2 Breathless
3 L.O.V.E
4 After Indigo
5 Weapon #3
6 Maths Is Fine For Sum
7 Cheat When U Compete
8 Waterfall Of Light
9 Plasm
10 Ether
11 Don't Cry in My Bed
Attention! Feel free to leave feedback.