Lyrics Obodo (Remix) - Dat Nigga Raw
Am
back
again
Obodo
ekwelugo
nu
oh
We
getting
down
oh
Everybody
biko
bia
nu
oh
We
doing
this
oh
Obodo
ekwelugo
nu
oh
oh
oh
We
getting
down
oh
Everybody
biko
bia
nu
oh
We
doing
this
oh
Obodo
ekwelugo
oooooh
Now
first
of
all,
make
I
introduce
myself
Afam
bu
that
n
Raw
I'm
from
Umuesere
Amabor
Okokitem
in
Abia
State
Gezia
nu
nti
now
make
we
relate
Abum
a
n
but
owu
n'asam
M'gucha
rap'a
ma
unu
egoro
egwu'a
I
go
vex
Because
ejego'm
America
gua
egwu
Biko
nu
kupurunum
aka
una
imagine
Ndi
Igbo
kwenu
Ndi
Igbo
kwenu
Igbo
kwezuenu
Let
me
appear
With
my
bottle
of
beer
Because
we
had
it
up
here
We
done
suffer
pass
King
Jaja
of
Opobo
May
God
help
this
Obodo
And
our
naira
and
kobo
I
no
be
OO,
i
just
dey
flow
to
make
dough
Egbe
belu
ugo
belu
nke
si
ibe
ya
ebena
should
go
Some
get
company
but
them
no
fit
dash
beggar
one
penny
For
ceremony,
na
so
them
go
dey
thro'way
money
If
life
na
something
wey
money
fit
buy
Inno
talk
am
with
Ahmed
say
the
rich
go
dey
live
The
poor
go
die
Before
before,
we
be
giant
of
africa
We
go
create
new
states
make
we
be
like
America
The
new
states
come
drive
non-indegenes
commot
Infact
the
ones
wey
remain
dey
overwork
like
robot
To
me
all
these
things
just
dey
as
good
as
Most
of
we
leaders
dey
like
Judas
Ufodu
ji
austerity
measures
Begin
dey
loot
our
treasure
[under
pressure,
we
say
we
under
pressure]
Who
go
fit
live
with
one
love
and
harmony
without
money
See
as
people
just
dey
turn
to
povery
property
Money
no
dey
my
pocket,
economy
sill
dey
drop
Even
self,
me
wey
dey
rap
never
chop
REPEAT
CHORUS
Make
una
fashi
say
we
dey
for
hard
times
My
fellow
country
people
this
na
my
turn
to
shine
I
sabi
say
a
stitch
in
time
saves
nine
But
the
problem
be
say
water
done
enter
pipeline
Nineteen-sixty
k'anyi
were
independednce
But
still
everything
anya
n'afu
bu
nonsense
O
mu
ko
maka
NITEL
kom
ko
maka
NEPA
When
common
man
like
me
no
fit
buy
newspaper
Otutu
ihe
n'eme
na
obodo
anyi'a
bu
naija
In
short
we
need
person
wey
go
be
like
prophet
Elijah
Cooluo
down
ngee,
you
go
get
the
jerk
Nigeria
done
wowo
so
tey
e
dey
give
me
headache
Na
so
I
enter
market
one
day
ka'm
gote
garri
One
cup
na
twenty
naira
this
thing
wee
n'agbam
nghali
I
carry
vex
buy
one
cup
wey
I
go
chop
As
I
dey
go
house,
police
talk
say
make
I
stop
I
tell
them
say
na
garri
Ha
juam
o
ya
ka'm
ji
n'ezuzughali
n'agbaghali
I
ask
them
but
why
all
these
harassment
Wetin
I
do
to
deserve
this
embarrassment
Me
I
be
citizen
and
my
name
na
n
Raw
Biko
who
una
be
Abi
na
man-O-war,
Soldier
men,
Mobile
police
or
Bakassi
Because
e
be
like
say
una
dey
envy
my
versace
Make
una
leave
me
alone
Anam
ewe
iwe
oku
n'asu
nsu
Nwe
single
bone
I
begin
halla
based
on
say
naija
na
my
nation
I
no
sabi
say
my
right
no
dey
for
constitution
Na
so
them
begin
panel
beat
my
face
If
una
see
wetin
them
do
me
that
day,
una
go
craze
Them
carry
machine
gun
knack
me
for
head
One
of
them
woze
me
slap,
anyam
acha
red
Them
talk
say
I
mis-yarn
That
day
ndi'a
kurum
ihe
tiker
kuru
pan
But
as
a
big
boy,
I
no
suppose
cry
Because
na
mess
up,
if
say
tears
commot
my
eye
Na
so
I
come
bone
like
Bone
thugs
n
Harmony
Them
colect
my
shoes,
my
wrist
watch,
them
sieze
my
money
Them
panel-beat
me
finish,
I
no
talk
These
kind
things
happen
because
I
no
dey
stay
for
Aso
Rock
Like
play,
like
play,
I
for
die
that
day
But
to
God
be
the
glory
say
I
still
dey
kampe
Kedu
nke
bu
na
amekwero
nua
mmiri
togbo
iko
Chineke
nna
biko
naputa
mu
REPEAT
CHORUS
(till
fade)
Attention! Feel free to leave feedback.