Ekunrawo - Blessings Lyrics

Lyrics Blessings - Ekunrawo



Beats from peejay
Omo e don tey o
And i don pay o
When I go blow
Ooh yeah
And e no go tey o
Me I no go broke
Man most blow
Omo e don tey o
And i don pay o
When I go blow
Ooh yeah
And e no go tey o
Me I no go broke
Man most blow
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
When i never hammer people call me oloshi
Money don dey
Oluchi dey shegum me
Everything I do dem be say I no Sabi
And I thank the lord for my life like this like this
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
Omo e don tey o
And i don pay o
When I go blow
Ooh yeah
And e no go tey o
Me I no go broke
Man most blow
Omo e don tey o
And i don pay o
When I go blow
Ooh yeah
And e no go tey o
Me I no go broke
Man most blow
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
(Indomix)



Writer(s): Ekunrawo, Timileyin Adeleke


Ekunrawo - Blessings
Album Blessings
date of release
22-03-2024




Attention! Feel free to leave feedback.