Lyrics and translation Erigga feat. Lamar - Biggie Man
Добавлять перевод могут только зарегистрированные пользователи.
Paper
boy
Vendeur
de
journaux
Waff
town
representer
Représentant
de
la
ville
de
Waff
Who
nor
get
today
Celui
qui
n'a
pas
aujourd'hui
Fit
Get
Tomorrow
Peut
avoir
demain
Girl
Nor
Use
Me
Play
La
fille
ne
m'utilise
pas
pour
jouer
Cos
nobody,
nobody
Parce
que
personne,
personne
Nobody
fit
spoil
God's
plan
Personne
ne
peut
gâcher
le
plan
de
Dieu
Nobody,
nobody
fit
stop
your
shine
x
Personne,
personne
ne
peut
arrêter
ton
éclat
x
Paper
boy
you
be
biggie
man
o
eh
Vendeur
de
journaux,
tu
es
un
grand
homme
o
eh
Anonymous
you
be
biggy
man
o
eh.
x
Anonyme,
tu
es
un
grand
homme
o
eh.
x
So
my
broda
yemekunami,
yemekunami
o
x
Alors
mon
frère
yemekunami,
yemekunami
o
x
Help
me
tell
the
street
food
don
ready
Aide-moi
à
dire
à
la
rue
que
la
nourriture
est
prête
Flows
mad
pass
kolo
wey
sidan
dirty
dey
eat
nonesense
Les
flows
sont
fous,
ils
dépassent
le
kolo
qui
est
sale
et
mange
des
bêtises
Rappers
dey
spit
nonesense
Les
rappeurs
crachent
des
bêtises
I
nor
be
sars
when
i
come
dem
dey
jump
fence
Je
ne
suis
pas
un
sars
quand
je
viens,
ils
sautent
la
clôture
Orobo
say
she
go
quench
me
her
head
dey
shake
Orobo
dit
qu'elle
va
me
désaltérer,
sa
tête
secoue
Round
i
never
cum
her
legs
don
dey
shake
Autour,
je
n'ai
jamais
éjaculé,
ses
jambes
tremblent
Gun
fit
turn
your
hardest
rapper
to
drake
Le
fusil
peut
transformer
votre
rappeur
le
plus
dur
en
Drake
I
nor
dey
fight
for
twitter,
come
my
compound
come
rake
Je
ne
me
bats
pas
sur
Twitter,
viens
dans
mon
enceinte,
viens
ratisser
If
you
spoil,
i
spoil,
God
punish
devil
Si
tu
gâches,
je
gâche,
Dieu
punit
le
diable
Emirates
Empire
another
level
Emirates
Empire,
un
autre
niveau
Men
full
area
dey
halla
"Erigga
clear
way"
Les
hommes
sont
plein
dans
le
quartier,
ils
crient
"Erigga,
dégage
le
chemin"
Kalashi
i
swear
dem
shoot
pass
L.A
Kalashi,
je
jure
qu'ils
tirent
plus
loin
que
L.A
If
you
know
me
b
i
nor
get
bar
boy
Si
tu
me
connais,
je
n'ai
pas
de
garçon
de
bar
Talent
dey
but
no
moneg
to
push
am
far
boy
Le
talent
est
là,
mais
pas
d'argent
pour
le
pousser
loin,
garçon
But
when
you
always
pray
up,
blessings
go
come
down
Mais
quand
tu
pries
toujours,
les
bénédictions
descendent
See
me
now
high
star
boy
Regarde-moi
maintenant,
je
suis
une
grande
star
Paper
boy
you
be
biggie
man
o
eh
Vendeur
de
journaux,
tu
es
un
grand
homme
o
eh
Anonymous
you
be
biggy
man
o
eh.
x
Anonyme,
tu
es
un
grand
homme
o
eh.
x
So
my
broda
yemekunami,
yemekunami
o
x
Alors
mon
frère
yemekunami,
yemekunami
o
x
Na
me
dey
run
the
street
now
forget
keke
C'est
moi
qui
dirige
la
rue
maintenant,
oublie
le
keke
Spitting
fire,
you
try
am
na
ibeke
Crachant
du
feu,
tu
essaies,
c'est
ibeke
Nor
be
say
you
hate
me
na
just
bad
belle
Ce
n'est
pas
que
tu
me
détestes,
c'est
juste
de
la
jalousie
Say
i
dey
spray
money
like
boys
from
sapele
Dis
que
je
vaporise
de
l'argent
comme
les
garçons
de
Sapele
With
swag
wey
dem
nor
dey
sell
for
olx
Avec
un
swag
qu'ils
ne
vendent
pas
sur
olx
Money
fast
if
na
lie
make
we
go
express
L'argent
va
vite,
si
c'est
un
mensonge,
allons
à
l'express
Anonymous
say
erigga
na
your
time
be
this
Anonyme
dit
qu'Erigga,
c'est
ton
heure
maintenant
Forget
jollof
spices,
erigga
na
your
(thyme)/time
be
this
Oublie
les
épices
de
jollof,
Erigga,
c'est
ton
(thym)/heure
maintenant
And
me
ready
talk
anyhow
like
Donald
trump
Et
je
suis
prêt
à
parler
n'importe
comment
comme
Donald
Trump
Drop
songs
wey
go
last
till
God
blow
e
trump
Jeter
des
chansons
qui
dureront
jusqu'à
ce
que
Dieu
souffle
sa
trompette
How
many
nights
winsh
dey
sleep
wey
e
wan
buy
bed?
Combien
de
nuits
Winsh
dort-il
alors
qu'il
veut
acheter
un
lit
?
Dem
dey
warri,
i
dey
lekki
but
dem
wan
barb
my
hair?
Ils
sont
à
Warri,
je
suis
à
Lekki,
mais
ils
veulent
me
raser
les
cheveux
?
Who
nor
go
nor
know
except
wetin
dem
tell
am
Celui
qui
ne
va
pas
ne
sait
pas,
sauf
ce
qu'on
lui
dit
Erigga
dem
blow
go
winsh
nor
fit
smell
am
Erigga,
ils
ont
explosé,
Winsh
ne
peut
pas
le
sentir
Motor
wey
God
fix,
devil
nor
fit
spoil
am
La
voiture
que
Dieu
a
réparée,
le
diable
ne
peut
pas
la
gâcher
So
bring
your
mind
down
very
soon
you
go
hear
am
Alors
baisse
ton
esprit,
très
bientôt
tu
vas
l'entendre
So
make
i
dey
celebrate
Alors
que
je
célèbre
I
dey
celebrate
Je
célèbre
As
dem
deh
hate
i
dey
celebrate
Comme
ils
me
détestent,
je
célèbre
I
go
dey
celebrate
Je
vais
célébrer
Anything
dem
plan
na
for
their
head
o
Tout
ce
qu'ils
planifient
est
dans
leur
tête
o
Na
for
their
head
oh.
x
C'est
dans
leur
tête
oh.
x
Paper
boy
you
be
biggie
man
o
eh
Vendeur
de
journaux,
tu
es
un
grand
homme
o
eh
Anonymous
you
be
biggie
man
o
eh.
x
Anonyme,
tu
es
un
grand
homme
o
eh.
x
So
my
broda
yemekunami,
yemekunami
o
x
Alors
mon
frère
yemekunami,
yemekunami
o
x
Rate the translation
Only registered users can rate translations.
Attention! Feel free to leave feedback.