Lyrics Biggie Man - Lamar , Erigga
Abeg!
Paper
boy
Waff
town
representer
(CHORUS)
Who
nor
get
today
Fit
Get
Tomorrow
Girl
Nor
Use
Me
Play
Oh
ye
Cos
nobody,
nobody
Nobody
fit
spoil
God's
plan
Nobody,
nobody
fit
stop
your
shine
x
Paper
boy
you
be
biggie
man
o
eh
Anonymous
you
be
biggy
man
o
eh.
x
So
my
broda
yemekunami,
yemekunami
o
x
Help
me
tell
the
street
food
don
ready
Flows
mad
pass
kolo
wey
sidan
dirty
dey
eat
nonesense
Rappers
dey
spit
nonesense
I
nor
be
sars
when
i
come
dem
dey
jump
fence
Orobo
say
she
go
quench
me
her
head
dey
shake
Round
i
never
cum
her
legs
don
dey
shake
Gun
fit
turn
your
hardest
rapper
to
drake
I
nor
dey
fight
for
twitter,
come
my
compound
come
rake
If
you
spoil,
i
spoil,
God
punish
devil
Emirates
Empire
another
level
Men
full
area
dey
halla
"Erigga
clear
way"
Kalashi
i
swear
dem
shoot
pass
L.A
If
you
know
me
b
i
nor
get
bar
boy
Talent
dey
but
no
moneg
to
push
am
far
boy
But
when
you
always
pray
up,
blessings
go
come
down
See
me
now
high
star
boy
Paper
boy
you
be
biggie
man
o
eh
Anonymous
you
be
biggy
man
o
eh.
x
So
my
broda
yemekunami,
yemekunami
o
x
Na
me
dey
run
the
street
now
forget
keke
Spitting
fire,
you
try
am
na
ibeke
Nor
be
say
you
hate
me
na
just
bad
belle
Say
i
dey
spray
money
like
boys
from
sapele
With
swag
wey
dem
nor
dey
sell
for
olx
Money
fast
if
na
lie
make
we
go
express
Anonymous
say
erigga
na
your
time
be
this
Forget
jollof
spices,
erigga
na
your
(thyme)/time
be
this
And
me
ready
talk
anyhow
like
Donald
trump
Drop
songs
wey
go
last
till
God
blow
e
trump
How
many
nights
winsh
dey
sleep
wey
e
wan
buy
bed?
Dem
dey
warri,
i
dey
lekki
but
dem
wan
barb
my
hair?
Who
nor
go
nor
know
except
wetin
dem
tell
am
Erigga
dem
blow
go
winsh
nor
fit
smell
am
Motor
wey
God
fix,
devil
nor
fit
spoil
am
So
bring
your
mind
down
very
soon
you
go
hear
am
So
make
i
dey
celebrate
I
dey
celebrate
As
dem
deh
hate
i
dey
celebrate
I
go
dey
celebrate
Anything
dem
plan
na
for
their
head
o
Na
for
their
head
oh.
x
Paper
boy
you
be
biggie
man
o
eh
Anonymous
you
be
biggie
man
o
eh.
x
So
my
broda
yemekunami,
yemekunami
o
x
Attention! Feel free to leave feedback.