Erigga feat. Lamar - Biggie Man - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Erigga feat. Lamar - Biggie Man




Abeg!
Абег!
Paper boy
Бумажный мальчик.
Waff town representer
Представитель города ваффа.
(CHORUS)
(Припев)
Who nor get today
Кто ни получит сегодня?
Fit Get Tomorrow
Fit Получить Завтра.
Girl Nor Use Me Play
Девочка, Не Используй Меня, Играй.
Oh ye
О, да!
Cos nobody, nobody
Потому что никто, никто.
Nobody fit spoil God's plan
Никто не подходит, портит Божий план.
Nobody, nobody fit stop your shine x
Никто, никто не подходит, останови свой блеск.
Paper boy you be biggie man o eh
Бумажный мальчик, ты большой парень, о-о!
Anonymous you be biggy man o eh. x
Безымянный, будь здоровенным, чувак.
So my broda yemekunami, yemekunami o x
Итак, моя брода йемекунами, йемекунами о Х
Help me tell the street food don ready
Помоги мне рассказать уличной еде, Дон готов.
Flows mad pass kolo wey sidan dirty dey eat nonesense
Течет безумный проход Коло-Вей, сидан, грязный дей, ест несвежесть.
Rappers dey spit nonesense
Рэперы Dey spit nonesense
I nor be sars when i come dem dey jump fence
Я не буду торс, когда я приду, дем дей прыгнет через забор.
Orobo say she go quench me her head dey shake
Оробо, скажи, что она утоляет меня, ее голова дрожит.
Round i never cum her legs don dey shake
Я никогда не кончаю, ее ноги не дрожат.
Gun fit turn your hardest rapper to drake
Gun fit превратит твоего самого трудного рэпера в Дрейка.
I nor dey fight for twitter, come my compound come rake
Я ни дей не сражаюсь за твиттер, Приди, мой компаунд, приди, грабли!
If you spoil, i spoil, God punish devil
Если ты испортишь, я испорчу, Бог накажет дьявола.
Emirates Empire another level
Emirates Empire другой уровень.
Men full area dey halla "Erigga clear way"
Мужчины, полная площадь, dey halla"erigga clear way"
Kalashi i swear dem shoot pass L.A
Калаши, я клянусь, dem shoot pass L. A.
If you know me b i nor get bar boy
Если ты знаешь меня, я не получу бар, парень.
Talent dey but no moneg to push am far boy
Талант дей, но нет монег, чтобы толкать я далеко, мальчик.
But when you always pray up, blessings go come down
Но когда ты всегда молишься, благословения приходят.
See me now high star boy
Увидимся, Звездный мальчик.
Paper boy you be biggie man o eh
Бумажный мальчик, ты большой парень, о-о!
Anonymous you be biggy man o eh. x
Безымянный, будь здоровенным, чувак.
So my broda yemekunami, yemekunami o x
Итак, моя брода йемекунами, йемекунами о Х
Na me dey run the street now forget keke
На мне, дей, беги по улице, забудь о Кеке.
Spitting fire, you try am na ibeke
Плевки огнем, ты попробуй, АМ на ибеке.
Nor be say you hate me na just bad belle
И не говори, что ненавидишь меня, просто плохая красавица.
Say i dey spray money like boys from sapele
Скажи, что я, дей, разбрызгиваю деньги, как парни из сапеле.
With swag wey dem nor dey sell for olx
С swag wey dem nor dey продам за olx.
Money fast if na lie make we go express
Деньги быстро, если на лжи заставляют нас идти экспрессом.
Anonymous say erigga na your time be this
Безымянный, скажи эригга на твое время, будь таким.
Forget jollof spices, erigga na your (thyme)/time be this
Забудь джоллоф спайс, эригга на твоем (тимьяне) / время быть таким.
And me ready talk anyhow like Donald trump
И я готов говорить так или иначе, как Дональд Трамп.
Drop songs wey go last till God blow e trump
Падение песни, wey идти последним, пока Бог не ударит е козырь.
How many nights winsh dey sleep wey e wan buy bed?
Сколько ночей уинш дей спит, Уэй и Ван покупают постель?
Dem dey warri, i dey lekki but dem wan barb my hair?
Dem dey warri, я dey lekki, но dem wan barb мои волосы?
Who nor go nor know except wetin dem tell am
Кто ни идти, ни знать, кроме wetin dem tell am?
Erigga dem blow go winsh nor fit smell am
Erigga dem blow, иди, винш, Не влезай в запах am.
Motor wey God fix, devil nor fit spoil am
Мотор wey God fix, дьявол, ни fit spoil am.
So bring your mind down very soon you go hear am
Так что соберись с ума, очень скоро ты пойдешь, услышь,
So make i dey celebrate
я так заставлю тебя отпраздновать.
I dey celebrate
Я дей, празднуй!
As dem deh hate i dey celebrate
Как dem DEH ненавижу, я Dey праздную.
I go dey celebrate
Я иду дей праздновать.
Anything dem plan na for their head o
Все, что dem план на их голову.
Na for their head oh. x
На их голову, ОУ. Икс.
Paper boy you be biggie man o eh
Бумажный мальчик, ты большой парень, о-о!
Anonymous you be biggie man o eh. x
Безымянный, ты станешь великодушным человеком.
So my broda yemekunami, yemekunami o x
Итак, моя брода йемекунами, йемекунами х






Attention! Feel free to leave feedback.