Erigga feat. Orezi - Bless Me - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Erigga feat. Orezi - Bless Me




Say baba God blessy iyoo
Скажи: "баба, Боже, благослови меня!"
As i dey hustle Any work iyoo
Как я, дей, ловлю любую работу.
Show me the way iyo
Покажи мне путь ие.
Dont let my time make he pass iyo
Не позволяй моему времени заставить его пройти мимо.
I say na money i dey find i nor get time for nonsense (lie lie)
Я говорю на деньги, я не найду ни времени на глупости (ложь).
No get time for story na money i dey find
Нет времени на историю, на деньги, которые я найду.
Na money i dey find
На деньги, которые я найду.
Yeah
Да!
Person wey man don dey old he go dey sit down baff
Человек wey человек don dey старый, он идет dey, садись baff.
I still young for the dow i nor wan sit down waff
Я все еще молод для ДОУ, я ни Вана, сядь вафф.
Wan make money follow dem Oloye sit down laff
Wan зарабатывать деньги, следуй за dem Oloye, садись, Лафф.
God if my money dey with you make dem bring am Haff
Боже, если мои деньги, дей с тобой, заставят ДЭМА принести Ам-Хафф.
Steady pressing pressing we nor dey sleep for night
Постоянное давление, нажимая, мы ни дей не спим за ночь.
Like witch for night go stroll commot go press person
Как ведьма на ночь, иди гуляй, коммот, иди, нажми на человека.
Dem say Warri nor go favour me make i go Lag
Дем, скажи: "Варри, не иди ко мне, сделай так, чтобы я отстал".
Dagrin burst but how much you give me put for bag
Дагрин лопнул, но сколько ты дал мне за мешок?
Chairmen wan kill me with advice for Waff city
Председатели Ван убивают меня советами для Вафф-Сити.
You drop bar which one be why i nor dey soundcity
Ты опускаешь планку, из-за которой я ни дей саундсити.
I just dey push myself the way i fit commot
Я просто давлю на себя, как на коммот.
Key to success dey with me but where the domot
Ключ к успеху, дей со мной, но где же домот?
To come Lagos No hard transport fare easy
Прийти в Лагос не трудно, стоимость проезда легка.
Na to go back how you wan take face the disgrace
На, чтобы вернуться, как ты хочешь принять позор.
Baba God you wetin me and you don talk
Баба, Боже, ты мочишь меня и не разговариваешь.
Baba God blessy iyoo
Баба, Боже, благослови меня!
As i dey hustle Any work iyoo
Как я, дей, ловлю любую работу.
Show me the way iyo
Покажи мне путь ие.
Dont let my time make he pass iyo
Не позволяй моему времени заставить его пройти мимо.
I say na money i dey find i nor get time for nonsense (lie lie)
Я говорю на деньги, я не найду ни времени на глупости (ложь).
No get time for story na money i dey find
Нет времени на историю, на деньги, которые я найду.
Na money i dey find
На деньги, которые я найду.
No time for paparazzi no time for paparazz
Нет времени на папарацци, нет времени на папарацци.
Yeah
Да!
Ah Google where money dey e dey show me error
Ах, Гугл, где деньги, Дей и дей, покажи мне ошибку.
Dem say person wey craze man don bite before
Dem говорят, что человек, который любит мания, не кусается раньше.
If e see mechanic dey come na once he dey take off
Если e увидеть механика dey давай на раз он Dey взлететь
When i dey show them the moon dem dey look my finger
Когда я покажу им Луну, дем дей, посмотри на мой палец.
The only place wey dem dey hear me now na their speaker
Единственное место, где wey dem dey слышит меня сейчас на их динамике.
I be god for rap even your pastor know
Я Бог для рэпа, даже твой пастор знает.
The way my album go worry men go pass Gono
То, как мой альбом, волнуйся, мужчины проходят мимо Гоно.
If u really wan know how the road be for front
Если ты действительно хочешь знать, как дорога впереди.
Na people wey dey come back you suppose confront
На люди, wey dey, вернись, ты думаешь, противостоять
A trip to the south commot a steady sharp wire
Поездка в Южный коммот, постоянно острый провод.
From track one to ending na steady fire
От первого трека до конца на постоянном огне.
E get people for this industry wey nor spend million
E получить людей для этой индустрии, ни тратить миллион.
No level No show Label dey see period
Нет уровня, нет шоу-лейбла, дей, смотри период.
I thank God today say the world hear my voice nor be my power na God dey help the street voice
Я благодарю Бога сегодня, скажи, что мир слышит мой голос, и не будь моей силой, на Боже, помоги уличному голосу.
Baba God blessy iyoo
Баба, Боже, благослови меня!
As i dey hustle Any work iyoo
Как я, дей, ловлю любую работу.
Show me the way iyo
Покажи мне путь ие.
Dont let my time make he pass iyo
Не позволяй моему времени заставить его пройти мимо.
I say na money i dey find i nor get time for nonsense
Я говорю на деньги, я не найду ни времени на глупости.
No get time for story na money i dey find
Нет времени на историю, на деньги, которые я найду.
Na money i dey find
На деньги, которые я найду.






Attention! Feel free to leave feedback.