Erigga - Delete - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Erigga - Delete




Delete
Supprimer
Bottles up! put dem in the air
Bouteilles en l'air ! Fais-les monter
Men dey talk, i know wetin i hear
Les gens parlent, j'entends ce qu'ils disent
Live my life, like ion really care
Je vis ma vie, comme si je m'en fichais vraiment
Cos when e bust
Parce que quand ça pète
P_p_ple
L_p_ple
When he bust
Quand il pète
P_p_ple
L_p_ple
When e bust
Quand ça pète
People dey delete
Les gens suppriment
Men go stab your back ask you why you dey bleed
Ils te poignardent dans le dos et te demandent pourquoi tu saignes
Their plan na to bury me but Erigga na seed
Leur plan c'est de m'enterrer, mais Erigga est une graine
Iffa dey yan my mind dem go say na weed
Si je dis ce que je pense, ils disent que c'est de l'herbe
So i keep my ish to myself, i don see am no need
Alors je garde mes affaires pour moi, j'ai vu que c'était inutile
Cos at the end men go do wetin sweet dem
Parce qu'au final, les gens feront ce qui les rend heureux
But karma know their address charter keke meet dem
Mais le karma connaît leur adresse, il les retrouvera en taxi
Your man go hide stain your clothes becos he dey sell bleach
Ton mec va se cacher, tacher tes vêtements parce qu'il vend de l'eau de Javel
To quensh you nor go hard am like benson swish
Pour te désaltérer, tu ne l'as pas traité avec force comme Benson Swish
Weda you play your piano or dey into music
Que tu joues du piano ou que tu sois dans la musique
Make your money leave poor man with excuses
Fais ton argent, laisse le pauvre homme avec des excuses
The way my circle take small like okro muni
Mon cercle est petit comme l'okra
Na beta pass, snake dere nor fit wound me
C'est mieux comme ça, les serpents ne peuvent pas me blesser
I nor fit use my two legs test weda river deep
Je ne peux pas utiliser mes deux jambes pour tester si la rivière est profonde
Reduce the hennesy, iffa hear say liver cheap
Réduit le Hennessy, si j'entends dire que le foie est bon marché
King of the south, nor dey binu for my leadership
Roi du sud, je ne suis pas à l'aise avec mon leadership
Enjoy the voyage, yus take am say na symbal ship
Profite du voyage, tu prends ça pour un bateau
Bottles up! put dem in the air
Bouteilles en l'air ! Fais-les monter
Men dey talk, i nor wetin i hear
Les gens parlent, j'entends ce qu'ils disent
Live my life, like ion really care
Je vis ma vie, comme si je m'en fichais vraiment
Cos when e bust
Parce que quand ça pète
People dey delete
Les gens suppriment
When he bust
Quand il pète
People dey delete
Les gens suppriment
When e bust
Quand ça pète
People dey delete
Les gens suppriment
When e bust
Quand ça pète
People dey delete
Les gens suppriment
I just wan stay fresh like brand new shimmy
Je veux juste rester frais comme un nouveau shimmy
Play with my money, burst your head with full remy
Joue avec mon argent, éclate ta tête avec du Remy
Nothing you wan tell me
Rien que tu veux me dire
About this street my guy
À propos de cette rue mon gars
Once you broke men men dey dismiss my guy
Une fois que tu es fauché, les gens te rejettent mon gars
Before my coffin drop, order one casket come
Avant que mon cercueil ne tombe, commande un cercueil
Don P If benson dey bring like two packets come
Don P, si Benson apporte deux paquets
Stand untop of the clubhouse, girls dey go insane
Debout au sommet du club, les filles deviennent folles
We dey come this life finish, na to go remain
On vient dans cette vie pour la terminer, il faut rester
Three girls for my bed, two dey crush my rod
Trois filles dans mon lit, deux écrasent mon bâton
Half bottle of hennesy follow my come from club
Une demi-bouteille de Hennessy suit mon retour du club
One boyfriend dey call she save he name with love
Un petit ami appelle, elle enregistre son nom avec amour
But she prefer to dey with me cos money dey involve
Mais elle préfère être avec moi parce que l'argent est impliqué
Na mula dey rule the world, oko leave mathset
C'est l'argent qui dirige le monde, le mari laisse tomber les maths
My brother say na love, tha one na e mindset
Mon frère dit que c'est l'amour, celui-là, c'est son état d'esprit
He bae dey cheat anyhow like baby wey dey purge
Sa petite amie triche n'importe comment, comme un bébé qui vomit
He name nor be finidi so leave am make e deu judge/George
Son nom n'est pas Finidi, alors laisse-le faire le juge/George
Gen still dey on, AC still dey blow
Le générateur est toujours en marche, la climatisation est toujours en marche
NEPA still dey knock, be like say men dey owe
NEPA frappe toujours, comme si les gens devaient de l'argent
By pass the meter, Segun from ejeba hood
Contourner le compteur, Segun du quartier d'Ejeba
Forget this Lekki life, this Erigga you self you nor good
Oublie cette vie de Lekki, ce Erigga, toi-même, tu n'es pas bien
Bottles up! put dem in the air
Bouteilles en l'air ! Fais-les monter
Men dey talk, i know wetin i hear
Les gens parlent, j'entends ce qu'ils disent
Live my life, like ion really care
Je vis ma vie, comme si je m'en fichais vraiment
Cos when e bust
Parce que quand ça pète
People dey delete
Les gens suppriment
When he bust
Quand il pète
People dey delete
Les gens suppriment
When e bust
Quand ça pète
People dey delete
Les gens suppriment
When e bust
Quand ça pète
People dey delete
Les gens suppriment






Attention! Feel free to leave feedback.