Erigga - Delete - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Erigga - Delete




Bottles up! put dem in the air
Поднимите бутылки! поднимите dem в воздух!
Men dey talk, i know wetin i hear
Люди, дей, говори, Я знаю, что слышу.
Live my life, like ion really care
Живу своей жизнью, словно мне не все равно.
Cos when e bust
Потому что, когда e bust
P_p_ple
P_p_ple
When he bust
Когда он разобьется.
P_p_ple
P_p_ple
When e bust
Когда e bust
People dey delete
Люди, дей, удалить.
Men go stab your back ask you why you dey bleed
Мужчины ударяют тебе в спину, спрашивают, почему ты истекаешь кровью.
Their plan na to bury me but Erigga na seed
Их план на похоронить меня, но Эригга на семени.
Iffa dey yan my mind dem go say na weed
Иффа дей Ян, мой разум, давай, скажи "на травку".
So i keep my ish to myself, i don see am no need
Так что я держу себя в руках, я не вижу в этом нужды.
Cos at the end men go do wetin sweet dem
Потому что, в конце концов, мужчины идут делать wetin сладкий dem.
But karma know their address charter keke meet dem
Но карма знает их адрес, устав Кеке, встречай ДЭМА.
Your man go hide stain your clothes becos he dey sell bleach
Твой парень прячется, пачкает твою одежду, потому что он продает отбеливатель.
To quensh you nor go hard am like benson swish
Для того, чтобы усмирить тебя и не идти вперед, я как Бенсон свиш.
Weda you play your piano or dey into music
Веда, ты играешь на пианино или Дей в музыке.
Make your money leave poor man with excuses
Заставь свои деньги оставить беднягу с оправданиями.
The way my circle take small like okro muni
То, как мой круг принимает маленькие, как окро Муни.
Na beta pass, snake dere nor fit wound me
На бете-пасс, змей-Дере, и никто не ранит меня.
I nor fit use my two legs test weda river deep
Я ни к чему использовать мои две ноги, тест weda река глубокая.
Reduce the hennesy, iffa hear say liver cheap
Уменьши Хеннеси, я слышу, как говорят, печень дешевая.
King of the south, nor dey binu for my leadership
Король юга, ни дей Бину за мое лидерство.
Enjoy the voyage, yus take am say na symbal ship
Наслаждайся путешествием, возьми меня, скажи на симбальном корабле.
Bottles up! put dem in the air
Поднимите бутылки! поднимите dem в воздух!
Men dey talk, i nor wetin i hear
Мужчины дей говорят, Я ни мокро, я слышу.
Live my life, like ion really care
Живу своей жизнью, словно мне не все равно.
Cos when e bust
Потому что, когда e bust
People dey delete
Люди, дей, удалить.
When he bust
Когда он разобьется.
People dey delete
Люди, дей, удалить.
When e bust
Когда e bust
People dey delete
Люди, дей, удалить.
When e bust
Когда e bust
People dey delete
Люди, дей, удалить.
I just wan stay fresh like brand new shimmy
Я просто хочу остаться свежим, как новый шимми.
Play with my money, burst your head with full remy
Поиграй с моими деньгами, разнеси голову на полную катушку.
Nothing you wan tell me
Ты ничего не хочешь мне сказать.
About this street my guy
Об этой улице мой парень.
Once you broke men men dey dismiss my guy
После того, как вы сломали людей, люди, Ди, уволите моего парня.
Before my coffin drop, order one casket come
Прежде, чем мой гроб упадет, закажи один гроб.
Don P If benson dey bring like two packets come
Дон Пи, если Бенсон дей принесет два пакета.
Stand untop of the clubhouse, girls dey go insane
Стоять на вершине клуба, девочки, дей сходят с ума.
We dey come this life finish, na to go remain
Мы дей, приди, эта жизнь закончится, на, чтобы остаться.
Three girls for my bed, two dey crush my rod
Три девушки для моей кровати, две дей, раздавить мой жезл.
Half bottle of hennesy follow my come from club
Полбутылки Хеннеси следуй за мной из клуба.
One boyfriend dey call she save he name with love
Один бойфренд, дей, позови ее, спаси его имя любовью.
But she prefer to dey with me cos money dey involve
Но она предпочитает dey со мной, потому что деньги Dey связаны.
Na mula dey rule the world, oko leave mathset
На мула дей правит миром, око покидает матсет.
My brother say na love, tha one na e mindset
Мой брат говорит: "на любовь, на один разум".
He bae dey cheat anyhow like baby wey dey purge
Он Бэй дей обманывает так или иначе, как Baby wey dey purge.
He name nor be finidi so leave am make e deu judge/George
Он не имя, ни быть Финиди, так что оставь меня сделать e Deu judge / George
Gen still dey on, AC still dey blow
Gen still dey on, AC still Dey blow
NEPA still dey knock, be like say men dey owe
NEPA все еще Dey стучит, как говорят люди, Dey должны.
By pass the meter, Segun from ejeba hood
Мимо пройдите метр, Сегун из гетто эджеба.
Forget this Lekki life, this Erigga you self you nor good
Забудь эту Лекки жизнь, это Эригга ты сам себе ни хорошего.
Bottles up! put dem in the air
Поднимите бутылки! поднимите dem в воздух!
Men dey talk, i know wetin i hear
Люди, дей, говори, Я знаю, что слышу.
Live my life, like ion really care
Живу своей жизнью, словно мне не все равно.
Cos when e bust
Потому что, когда e bust
People dey delete
Люди, дей, удалить.
When he bust
Когда он разобьется.
People dey delete
Люди, дей, удалить.
When e bust
Когда e bust
People dey delete
Люди, дей, удалить.
When e bust
Когда e bust
People dey delete
Люди, дей, удалить.






Attention! Feel free to leave feedback.