Erigga - Ghetto Prayers - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Erigga - Ghetto Prayers




Ghetto Prayers
Prières du ghetto
Jah Jehovah oh men
Jah Jehovah, mon amour
Erigga dey yan
Erigga te parle
On behalf of all my street boys mehn
Au nom de tous mes frères de la rue, mec
We dey look up to you say na you fit deliver
On compte sur toi, tu peux nous sortir
Us comot for this one wey we dey right now mehn
De cette situation dans laquelle on se trouve maintenant, mec
For the street no friendly at all
La rue n'est pas du tout amicale
Jah jiya lizha oluwa
Jah jiya lizha oluwa
Abeg
S'il te plaît
Oba olu eh eh eh
Oba olu eh eh eh
The street no friendly at all i swear
La rue n'est pas du tout amicale, je te jure
Wa se gu water fun awon omo re
Donne de l'eau à tes enfants
Ki aiye le sa mo
Que le monde puisse s'améliorer
A trip to the south
Un voyage dans le sud
Wa ko omo re soke (Jehovah na your hand I dey)
Ramène tes enfants (c'est sur toi que je compte)
Jah ji aiye Jah oluwa (oluwa nah your hand I dey)
Jah ji aiye Jah oluwa (c'est sur toi que je compte)
Oba olu eh eh (na your hand I dey)
Oba olu eh eh (c'est sur toi que je compte)
Na your hand I dey
C'est sur toi que je compte
Wa se gu waater fun awon omo re
Donne de l'eau à tes enfants
Ki aiye le sa mo (ki aiye le)
Que le monde puisse s'améliorer (que le monde puisse)
Wa ko omo re soke
Ramène tes enfants
Jah Jehovah
Jah Jehovah
Na erigga dey yarn
C'est Erigga qui te parle
Dem say village wey be say the only bad man
Ils disent que dans le village le seul méchant
Na lion make all the goat ready to dey train afro
C'est le lion, tous les chèvres sont prêtes à se faire entraîner en afro
We get many things wey we need to iron
On a beaucoup de choses à régler
But first pass me that make I blow
Mais d'abord, passe-moi ça pour que je fume
Day don break baba God how e dey be
Le jour se lève, Dieu, comment ça va ?
We no ey happy naim make us dey press lappi
On n'est pas heureux, c'est ce qui nous fait appuyer sur le gaz
Na brand new g wagon naim we wan tear
C'est une toute nouvelle G Wagon qu'on veut déchirer
Kofi nada kofi shina peller go fear
Kofi nada Kofi shina peller va avoir peur
The only problem wey we get na japa police
Le seul problème qu'on a, c'est la police
As I dey rap dey hold two of my boys like this
Alors que je rappe en tenant deux de mes garçons comme ça
Na real life be this
C'est la vraie vie
No be mbc two
Pas MBC Deux
Go warri go see wetin these beast dey do
Va à Warri, tu verras ce que ces bêtes font
Government nah hk police nah pickup
Le gouvernement, c'est la police, c'est le pick-up
Things dey pay for this country I no fit talk
Les choses se payent dans ce pays, je ne peux pas en parler
No light for my ac my gen don spoil
Pas d'électricité pour ma climatisation, mon générateur est en panne
Na the heat naim I convert to dey use right here wey you dey hear
C'est la chaleur que j'utilise ici, tu entends ?
Jah ji aiye jah oluwa
Jah ji aiye jah oluwa
Oba olu eh eh
Oba olu eh eh
Wa se gun water fun omo re elija
Donne de l'eau à tes enfants, Élie
Wa gbe omo re soke
Ramène tes enfants
Jah ji aiye jah oluwa
Jah ji aiye jah oluwa
Oba olu eh eh
Oba olu eh eh
Wa se gun water fun omo re elija
Donne de l'eau à tes enfants, Élie
Wa gbe omo re soke
Ramène tes enfants
Depression is real and real niggas dey rare
La dépression est réelle et les vrais mecs sont rares
So baba God wetin I still dey do here
Alors, Dieu, qu'est-ce que je fais encore ici ?
Voice for my head dey say lagoon lagoon
Une voix dans ma tête me dit "lagon, lagon"
I for like jump but police go dey there this afternoon
J'aimerais sauter, mais la police sera cet après-midi
Skeletons for my closet iffa hear
Des squelettes dans mon placard, si j'entends
Na my parlor dem follow me sidon now dey cut ber
C'est dans mon salon qu'ils se sont assis avec moi, maintenant ils se coupent les cheveux
The fact say you dey hate dey turn my belle
Le fait que tu haïsses me retourne l'estomac
'Cause you a rat you a pussy
Parce que tu es un rat, tu es une chienne
So my dearen help me out
Alors, mon amour, aide-moi
Wetin my brother dusat
Qu'est-ce que mon frère fait ?
Why dem dey ve anything we pas with x class
Pourquoi ils s'en prennent à tout ce qu'on a avec une classe X ?
Night don reach how person waan go flex
La nuit est arrivée, comment une personne veut se détendre ?
The one wey dey rain pon pon dey get pos
Celui qui pleut pon pon a du pos
Some even dey lodge for hotel dey form loader
Certains logent même à l'hôtel et se font passer pour des chargeurs
Ring gasser come my brother no try am
Ring gasser, viens mon frère, ne l'essaie pas
Baba God bless my brothers wey dey press
Dieu bénisse mes frères qui sont en train de presser
Middle finger to the sars wey no wan let dem rest
Un doigt d'honneur à la police qui ne veut pas les laisser se reposer
You dey oppress hq just because you fresh
Tu opprimes le quartier général simplement parce que tu es frais
Under ac dey blast erriga latest
Sous la clim, tu écoutes les derniers morceaux d'Erigga
After this jam I fit no go warri again
Après ce morceau, je ne pourrais plus aller à Warri
But who dem help fuck them an their warri again
Mais qui a-t-il aidé ? Putain, eux et leur Warri encore
Jah ji aiye jah oluwa
Jah ji aiye jah oluwa
Oba olu eh eh
Oba olu eh eh
Wa se gun water fun omo re elija
Donne de l'eau à tes enfants, Élie
Wa gbe omo re soke
Ramène tes enfants
Jah ji aiye jah oluwa
Jah ji aiye jah oluwa
Oba olu eh eh
Oba olu eh eh
Wa se gun water fun omo re elija
Donne de l'eau à tes enfants, Élie
Wa gbe omo re soke
Ramène tes enfants






Attention! Feel free to leave feedback.