Erigga - Nobody - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Erigga - Nobody




Nobody
Personne
Abeg, I gat giv praise to God mehn
S'il te plaît, je dois rendre gloire à Dieu, mec
Gone me dis far
Je suis allé si loin
Ahhn ahhn abeg, paper
Ahhn ahhn s'il te plaît, du papier
Its paper, Abeg.
C'est du papier, s'il te plaît.
Ogene oruno, sobure ohu noh
Ogene oruno, sobure ohu noh
Oluwa drop ladder, I wan com meet u
Oluwa, descends l'échelle, je veux te rencontrer
For all d blessing u dey giv me
Pour toutes les bénédictions que tu me donnes
I wan come greet u, na bcos of u me and devil dey get issue, e wan buy my soul, with money wey long lyk tissue
Je veux venir te saluer, c'est à cause de toi que le diable et moi avons des problèmes, il veut acheter mon âme, avec de l'argent long comme un mouchoir
Ofrukpe want perform, I report am.
Ofrukpe veut jouer, je le dénonce.
But big bible dey insyd my three cutter
Mais la grande Bible est dans mon trois-lames
Spiritual bullet proof, wey be say dey no dey see
Par-balles spirituelles, ce qui signifie qu'ils ne voient pas
Dey want shoot buh na God be my odeshi
Ils veulent tirer, mais Dieu est mon bouclier
I get pay everyday mehn, forget month end
Je suis payé tous les jours mec, oublie la fin du mois
Make dem talk, na there shoki na im go shock dem
Laisse-les parler, c'est que le choc les choquera
Dey look me lyk monkey, put for u, I dey look u lyk Banana how are u, I will chop u raw.
Ils me regardent comme un singe, mets-le dans u, je te regarde comme une banane, comment vas-tu ? Je vais te manger cru.
Nobody big pass God... at all at all
Personne n'est plus grand que Dieu... du tout du tout
Nobody big pass God, at all at all
Personne n'est plus grand que Dieu, du tout du tout
Nobody bigi pass my God oo at all at all
Personne n'est plus grand que mon Dieu oo du tout du tout
Nobody rich reach my God o, at all at all
Personne n'est plus riche que mon Dieu o, du tout du tout
Every morning wen I Wake up, I dey tank d Lord for blessing.
Tous les matins quand je me réveille, je remercie le Seigneur pour ses bénédictions.
Anything my broda do me, I dey take am as a lesson
Tout ce que mon frère me fait, je le prends comme une leçon
Na talent I carry come, buh see as e dey go
C'est le talent que j'ai apporté, mais regarde comment il va
The kind money wey I get, go full three Ghana must go
Le genre d'argent que j'ai, remplirait trois Ghana Must Go
So help me thank O Lord.
Alors aide-moi à remercier le Seigneur.
For all DAT He has done, so join me praise d lord(jeje)
Pour tout ce qu'il a fait, alors rejoins-moi pour louer le Seigneur (jeje)
For all DAT He has done(jeje)
Pour tout ce qu'il a fait (jeje)
So join me sing d praise(jeje)
Alors rejoins-moi pour chanter ses louanges (jeje)
Allah ah ah ah
Allah ah ah ah
Ogene oruno, sobure ohu no
Ogene oruno, sobure ohu no
Omo, No get am twisted o, its still ur boi erigga new money mehn
Omo, ne te trompe pas, c'est toujours ton garçon erigga, l'argent frais mec
Nobody big pass God, u no understand?
Personne n'est plus grand que Dieu, tu ne comprends pas ?
We are loyal, let's go to d church right nw
Nous sommes loyaux, allons à l'église maintenant





Writer(s): erigga


Attention! Feel free to leave feedback.