Lyrics Nobody - Erigga
Abeg,
I
gat
giv
praise
to
God
mehn
Gone
me
dis
far
Ahhn
ahhn
abeg,
paper
Its
paper,
Abeg.
Ogene
oruno,
sobure
ohu
noh
Oluwa
drop
ladder,
I
wan
com
meet
u
For
all
d
blessing
u
dey
giv
me
I
wan
come
greet
u,
na
bcos
of
u
me
and
devil
dey
get
issue,
e
wan
buy
my
soul,
with
money
wey
long
lyk
tissue
Ofrukpe
want
perform,
I
report
am.
But
big
bible
dey
insyd
my
three
cutter
Spiritual
bullet
proof,
wey
be
say
dey
no
dey
see
Dey
want
shoot
buh
na
God
be
my
odeshi
I
get
pay
everyday
mehn,
forget
month
end
Make
dem
talk,
na
there
shoki
na
im
go
shock
dem
Dey
look
me
lyk
monkey,
put
for
u,
I
dey
look
u
lyk
Banana
how
are
u,
I
will
chop
u
raw.
Nobody
big
pass
God...
at
all
at
all
Nobody
big
pass
God,
at
all
at
all
Nobody
bigi
pass
my
God
oo
at
all
at
all
Nobody
rich
reach
my
God
o,
at
all
at
all
Every
morning
wen
I
Wake
up,
I
dey
tank
d
Lord
for
blessing.
Anything
my
broda
do
me,
I
dey
take
am
as
a
lesson
Na
talent
I
carry
come,
buh
see
as
e
dey
go
The
kind
money
wey
I
get,
go
full
three
Ghana
must
go
So
help
me
thank
O
Lord.
For
all
DAT
He
has
done,
so
join
me
praise
d
lord(jeje)
For
all
DAT
He
has
done(jeje)
So
join
me
sing
d
praise(jeje)
Allah
ah
ah
ah
Ogene
oruno,
sobure
ohu
no
Omo,
No
get
am
twisted
o,
its
still
ur
boi
erigga
new
money
mehn
Nobody
big
pass
God,
u
no
understand?
We
are
loyal,
let's
go
to
d
church
right
nw
Attention! Feel free to leave feedback.