Erigga feat. Debi Jay - Ring a Bell (feat. Debi Jay) Lyrics

Lyrics Ring a Bell (feat. Debi Jay) - Erigga feat. Debi Jay



...Paper
Yah (boi)
I hope say u gat all the tune right here
No worry ur self everytin dee
(Cha-cha belin on de beat)
(Okoronwta)
Debi Jay on dis
How far how de Mata be na.
Na paper boi de yan
Comot ur leg for wire ooo (Abeg)
She de ring de bell oooo
(For my head)
She de ring de Bell ooo
(For my head)
Na you de make my head ring like
(Gon gon gon)
Pull up to ur hostel like
(Come come come)
I de ur side I de wait make u
(Come come come)
Show me dat tin wee sisco sing like
(Tom Tom Tom)
Na my head na u de ring no be
(Black berry)
Love me girl I swear u no go
(Lack any)
Even if na bread no worry men
(I gat many)
Full my pocket no fear we fit
(Wack every)
Any girl wee no like me
(Dakpada)
Me no send dem because my girlfriend
(Gada)
I de try girl I no be old
(Baba)
If dem like may dem ban me like old
(Kagana)
She de ring de bell oooo (ring de bell ooo)
(For my head)
She de ring de Bell ooo (ring de bell ooo)
(For my head)
Hello girl I like de wee u gimme me na na
(I like dee wee u gimme na)
Hello girl I like de wee u role it na na
(I like de wee u role it na)
Show me dat bum bum wee de make man craz
Baby girl me I want to craz
U remind of something great (something greater)
Girl I like it (i like it)
I want it (I want it)
I need u
I will never leave u (never leave u)
She de ring de bell oooo (ring de bell ooo)
(For my head)
She de ring de Bell ooo (ring de bell ooo)
(For my head)
(OK)
When Juju de find blood no give am oil
E no go take
Na u na Eh find come here
I no de rake
I just de sweat like ochomola
For ur sake I fit fight all dis kpokpo yeh .
I no say ur friends go say Erigga na craz
Okoronwata No date am na ur time u won waste
But I yan gba wee Don to old for oko market
Na siga e de sale outside
Gimme two two packet
Dear talk to many save am for nite call
Dem no won Here say u happy or Flengo
Debi Jay abeg
Dat orejico sing de hook may chembalin na de beat de go abeg.
She de ring de bell oooo (ring de bell ooo)
(For my head)
She de ring de Bell ooo (ring de bell ooo)
(For my head)
.Yeah
Na she de ring de bell for my head (gbagan)
I de tell u men (I swear)
It′s paper boi
Debi Jay (Debi Debi Debi Jay)
Original worri boi wee Sabi sing
(Dats debi)
Original worri boi wee Sabi rap
(Dats paper)
Original worri boi wee Dani nak
Dats chembalin
(Okoronwata)
Abeg...
Edited by *king blaze*
End ...



Writer(s): Erigga


Erigga feat. Debi Jay - Okorowanta
Album Okorowanta
date of release
30-03-2015



Attention! Feel free to leave feedback.