Erigga - Outro - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Erigga - Outro




As I wan take drown my sorrows wen e sabi swim
Когда я хочу взять утопить свои печали вен и саби плыви
Mind strong anyhow like say e sabi gym
Во всяком случае ум сильный как скажем э саби тренажерный зал
For where i dey even devil self no sabi sin
Ибо там где я даже сам дьявол нет саби греха
I don dey do slow way before u sabi gin
Я не делаю медленный путь до того как ты саби Джин
Poverty na one tea i no fit drink guy
Бедность на один чай я не в состоянии пить парень
I rather have my codeine quench am with meat pie
Я лучше утолю свой кодеиновый голод мясным пирогом
You go see say goodness and mercies dey follow me
Ты пойди посмотри скажи добро и милосердие они следуют за мной
Mumcy dey save souls
Мамси дей спаси души
I dey destroy dem
Я их уничтожу.
Through my lyrics born again abeg avoid dem
Через мои тексты Рожденный заново абег избегает Дема
Sold my soul for money and many other things
Продал свою душу за деньги и многое другое.
GT master card i dey online dey order things
GT master card i dey online Dey заказывайте вещи
Call am illuminati ritual or ogboni
Называйте меня иллюминатским ритуалом или огбони
Na you know i dey sheraton dey mold my kpoli
На ты же знаешь я дей Шератон дей леплю свои кполи
Penthouse while your serious girlfriend leg spread her friend dey wash i dey hang am like wet bedspread
Пентхаус пока твоя серьезная подружка раздвигает ноги ее подруга дей моет я дей вешаю я как мокрое покрывало
(Bad boy)
(Плохой мальчик)
2 codeine 10 rophynol where the SK
2 кодеин 10 рофинол Где СК
AK 47 blah clear the airspace
АК 47 бла бла очистите воздушное пространство
Funny how people dey change like who dey try clothes
Забавно как люди меняются например кто примеряет одежду
My loyal boys wan dey battle me with dry flows
Мои верные парни Ван дей сражаются со мной сухими потоками
But when God say na your time my guy relax brother
Но когда Бог говорит на твое время мой парень расслабься брат
Something must kill man even AIDS dey fear Ebola
Что то должно убить человека даже СПИД они боятся Эболы
Death dey call me
Смерть Зови меня
I put my phone on silence
Я поставил телефон на беззвучный режим.
Cos if i pick the next thing na ambulance sirens
Потому что если я выберу следующую вещь на сирены скорой помощи
Na wetin man sow
Na wetin man sow
Na eim dey wear
Na eim dey wear
Money long i carry am go soldier luvier
Деньги длинные я ношу с собой ам гоу солдат Лувье
The last people i wan diss na internet gangsters
Последние люди которых я хочу оскорбить интернет гангстеры
You against me na ibu versus mayweather
Ты против меня на ИБУ против Мейвезера
One person must faint
Один человек должен упасть в обморок.
I aint playing never
Я не играю никогда
Sometimes i ask myself if i be God sent or devil perfume i go know for my deathbed
Иногда я спрашиваю себя, послан ли я Богом или дьяволом, когда иду к своему смертному одру.






Attention! Feel free to leave feedback.