Erigga - The Way Your Matter Be - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Erigga - The Way Your Matter Be




The Way Your Matter Be
La façon dont tu me fais vibrer
(Clears throat) that alright there!
(Raclement de gorge) C'est bon ça !
Normally I dey gbadun everything you get, everything you get
Normalement, j'aime tout ce que tu as, tout ce que tu as
See how you straight like pencil wey dey math set
Regarde comme tu es droite comme un crayon dans une trousse de maths
Too attractive, wetin your body Na Macbeth?
Trop attirante, qu'est-ce que ton corps, Macbeth ?
I dey always make her laugh when I dey Face one
Je la fais toujours rire quand je suis en face à face
She say music or comedy, Erriga face one
Elle dit musique ou comédie, Erriga en face à face
I too get sweet mouth, if Na lie kiss me
J'ai la bouche sucrée, si je mens, embrasse-moi
Diabetes go hold you, officer Kingston
Tu vas attraper le diabète, officier Kingston
No just wan dag her, break your heart fly
Je ne veux pas juste la draguer, faire voler ton cœur en éclats
We fit enter malaga go relax with sly
On peut aller se détendre à Malaga avec Sly
Money big, e no tinny like who sign Ycee
L'argent est gros, il n'est pas petit comme celui qui a signé Ycee
That punch line make her laugh
Cette punchline la fait rire
Stain my BYC
Elle tache mon BYC
(Erigga)
(Erigga)
Swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
I swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
Swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
Anytime you dey around body dey kpakpa me
Chaque fois que tu es là, mon corps se met à vibrer
Swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
Swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
Swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
Anytime you dey around body dey kpakpa me
Chaque fois que tu es là, mon corps se met à vibrer
Two (Erigga)
Deux (Erigga)
You no get second like clock wey the long hand break
Tu n'as pas de seconde chance comme une horloge dont la grande aiguille est cassée
Or any song I make
Ou n'importe quelle chanson que je fais
Your ikebe dey make men hala weke
Tes formes font que les hommes crient "weke"
Even jazzman dey hala ewo!! chineke!!
Même les marabouts s'écrient "ewo!! chineke!!"
Ask yourself chicken republic Na country?
Demande-toi si Chicken Republic est un pays ?
No Na!!
Non !!
Na where people take dey eat
C'est un endroit les gens vont manger
No blame me joor I don jonze one kind
Ne me blâme pas, je suis un peu fou
But babe how you see am, my pick up line no fine??
Mais dis-moi, bébé, tu trouves que ma phrase d'accroche n'est pas bonne ?
If I stretch you like money wey squeeze
Si je t'étire comme de l'argent froissé
You know say you light like breeze
Tu sais que tu es légère comme une brise
The love go increase
L'amour grandira
Your friends go decrease
Tes amis diminueront
Abi you want make dem snatch me??
Ou tu veux qu'ils me t'arrachent ?
Answer with kiss
Réponds par un baiser
(Erigga)
(Erigga)
Swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
I swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
Swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
Anytime you dey around body dey kpakpa me
Chaque fois que tu es là, mon corps se met à vibrer
Swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
Swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
Swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
Anytime you dey around body dey kpakpa me
Chaque fois que tu es là, mon corps se met à vibrer
Three(Erigga)
Trois (Erigga)
Everything about you dey burst my sclero
Tout chez toi fait exploser ma tête
Scatter my kumuji, tell me your skedo
Disperse mes pensées, dis-moi ton programme
I like make we de charge, go cover one side
J'aime qu'on soit ensemble, qu'on se protège
Like congo defender, I no go play offside
Comme un défenseur congolais, je ne jouerai pas hors-jeu
I fit give you the world but Na God get am
Je pourrais te donner le monde, mais c'est à Dieu qu'il appartient
Where other people go stay abi you wan rent am??
est-ce que les autres vont rester, tu veux le louer ?
Na joke I dey so babe no get am twisted
Je plaisante bébé, ne le prends pas mal
Like Ehiz dada, enemies father
Comme le père d'Ehiz Dada, le père des ennemis
How people go hide your sugar give you salt
Comment les gens peuvent-ils cacher ton sucre et te donner du sel
Even good morning fit bring how are you insult
Même un bonjour peut être une insulte déguisée
Once again she say Erigga do comedy
Encore une fois, elle dit qu'Erigga fait de la comédie
See your face, you even resemble bovi
Regarde ton visage, tu ressembles même à Bovi
I tell am say I love you baby do your worst
Je lui dis que je t'aime bébé, fais de ton mieux
You no dey see look around me, it's two of us
Tu ne vois pas ? Regarde autour de moi, on est que tous les deux
Money dey allow me let me be your purse
J'ai de l'argent, laisse-moi être ton porte-monnaie
She say u just want dey play oya true or false?
Elle dit que je veux juste jouer, vrai ou faux ?
(Erigga)
(Erigga)
Swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
I twerk down
Je twerke
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
Swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
Anytime you dey around body dey kpakpa me
Chaque fois que tu es là, mon corps se met à vibrer
Swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
Swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
Swear down
Je le jure
E get the way your matter be
C'est ta façon d'être
Anytime you dey around body dey kpakpa me
Chaque fois que tu es là, mon corps se met à vibrer
Outtro
Outro
Waff town stand up
Debout Waff Town






Attention! Feel free to leave feedback.